Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Them de get anger issues 😂

44,870 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Balonzi_🎯
Balonzi_🎯1 месяц назад

This one no be reality nahhh Na better fight go separate everybody I no even dey follow you play this kind settings

Фото профиля MIKIDO
MIKIDO1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля BLISS 🥳
BLISS 🥳1 месяц назад

I no fit even get anything do with this kind niggas

Фото профиля DROP
DROP1 месяц назад

Nylon as how na 🤣🤣

Фото профиля dearKTB👣
dearKTB👣1 месяц назад

You go first think say na skit na real life …money no Dey their hand oo but if who Dey pay talk say he no fit pay ooo the werey go just vex

Фото профиля Cosmos Lahn
Cosmos Lahn1 месяц назад

Na one of my guy reactions b this

Фото профиля August.Tfano
August.Tfano1 месяц назад

@Khanstilldayy Me, I never give you answer 😅😅 Nothing you wan tell me, na him drink the water🤣

Фото профиля Ajibona
Ajibona1 месяц назад

but why you go cho hin nylon na😂

Фото профиля Fashion boy ✞✪
Fashion boy ✞✪1 месяц назад

Who chop your nylon or what did i hear?? 😭😭

Фото профиля UZIFROMDAO
UZIFROMDAO1 месяц назад

That's an opp.

Фото профиля D' Brief guy
D' Brief guy1 месяц назад

Mikido don kwente! He say who chop my nylon?😂😂

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬1 месяц назад

Omorr na real matter b this 😂😂😂😂 “Make that person dey shout blood of Jesus every three minutes”

Фото профиля Pħǎňťøm picks
Pħǎňťøm picks1 месяц назад

Just dey talk God forbid every three minutes 🤣

Фото профиля danbabs
danbabs1 месяц назад

😭😭😭😭😂

Фото профиля BigBadBaloo🦅
BigBadBaloo🦅1 месяц назад

Who drank my water!😭😭

Фото профиля Eryubar
Eryubar1 месяц назад

You dey kwete

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY1 месяц назад

What’s a going on here

Фото профиля Des
Des1 месяц назад

This mikido and humble linkup na wahala oh 😂😂

Фото профиля KINNG🐐
KINNG🐐1 месяц назад

That fight wey Dey hungry you We go fight am

Фото профиля thankgod90
thankgod901 месяц назад

Mikido dey worry o 😂😂😂

Фото профиля LarryCliff
LarryCliff1 месяц назад

Body dey pepper 🌶 mikido...him wan dey on kwente's setting

Фото профиля Kyle Kinetics
Kyle Kinetics1 месяц назад

Mikido, u dey kwente, as wear, aje!

Фото профиля Timothy Adeiza
Timothy Adeiza1 месяц назад

Lwkmd 😹💔 Who chop nylon o 😂

Фото профиля Ukeme
Ukeme1 месяц назад

Whoo chop my nylon 😅

Фото профиля ✝️🚶✝️
✝️🚶✝️1 месяц назад

Na LSDPC then shoot this video

Фото профиля Afolabi
Afolabi1 месяц назад

"See pressure" say gimme all the blame 😂😂

Фото профиля Apostle(HIM)
Apostle(HIM)1 месяц назад

Who chop my nylon keh

Фото профиля D£ MaRiO
D£ MaRiO1 месяц назад

Omo na @Miller4web3 be dis istg

Фото профиля schambach
schambach1 месяц назад

Brr x500

Фото профиля Mr Davile 💜
Mr Davile 💜1 месяц назад

Nah hater cut am off asap

Фото профиля Mimi_BiG30
Mimi_BiG301 месяц назад

😂

Похожие видео