Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This babe content dey always muzz me
232,434 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Thuggery life sha.. I Dey hear O ma tewo ooo.. Una still wan collect money from her..😂😂

One day wey dem go off her pant ehn he go be like film 😂

That guy never see fine girl before See as happiness won kee am

This babe older brother go be one kind Egbon Adugbo

MAKE SHE NO GO DO AM FOR WHERE BOYS THEY PARA OO

Until they rape her i no wan hear justice for her

I swr i go kiss her mouth😂

So nah person go later put this one for house o Chineke 😂

Werey ni egba phone owo eee 😂

The other boy on dreads didn't kiss the cheek. Lol

Nawa oo Though I love those two other guys, if it was me I will do absolutely same. But was the essence of even pecking you??

You see this content ba? Tomorrow let's not hear justice for her if she's rapes

She fine

Dem later achieve that phone

For ur mind nah she de do content? Aanu e nsemi

Make she come do am for Ajah under bridge

Muzz me too 😅

“Wa je ka peck jare” 😂

Abeg they come ikorodu u go hear am

If she falls into the wrong hands one day she shouldn't complain ... She won't stop doing risky things for content

I no body shame ham ooo But the guy posture dwy muzz me lol 😂

Na very werey girl 😂

Na kissing oo 👄

I am patiently waiting for the day she will come online crying that she was graped... This her content is just rubbish

Kem kem….. been a while.

As a poor man anything any opportunities over ladies is an advantage see how they’re smile

Mama awon boiz ni junction 🤣😂

Make tidy this girl abeg

Make Dem no go rape you one day o

community cake

Na until dem grape her, we go dey here men are cruel 😭😭😭🙃

O.G,

The one on grey was just happy to be in the video

Till them sexually harras this one
