Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This babe content dey always muzz me

232,434 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

A.T Stephoo Lee 📈📊 profil fotoğrafı
A.T Stephoo Lee 📈📊1 ay önce

Thuggery life sha.. I Dey hear O ma tewo ooo.. Una still wan collect money from her..😂😂

jnr profil fotoğrafı
jnr1 ay önce

One day wey dem go off her pant ehn he go be like film 😂

🕯️AYOnice profil fotoğrafı
🕯️AYOnice1 ay önce

That guy never see fine girl before See as happiness won kee am

Privateeyes profil fotoğrafı
Privateeyes1 ay önce

This babe older brother go be one kind Egbon Adugbo

Daddy Santos profil fotoğrafı
Daddy Santos1 ay önce

MAKE SHE NO GO DO AM FOR WHERE BOYS THEY PARA OO

ƁÕŸ AŁOʻNË🥷🖤🖤 profil fotoğrafı
ƁÕŸ AŁOʻNË🥷🖤🖤1 ay önce

Until they rape her i no wan hear justice for her

Bigsound profil fotoğrafı
Bigsound1 ay önce

I swr i go kiss her mouth😂

Ozzy’s Dugout profil fotoğrafı
Ozzy’s Dugout1 ay önce

So nah person go later put this one for house o Chineke 😂

LOADED profil fotoğrafı
LOADED1 ay önce

Werey ni egba phone owo eee 😂

Queen Joy Lizzy🥷 profil fotoğrafı
Queen Joy Lizzy🥷1 ay önce

The other boy on dreads didn't kiss the cheek. Lol

Matthew Francis profil fotoğrafı
Matthew Francis1 ay önce

Nawa oo Though I love those two other guys, if it was me I will do absolutely same. But was the essence of even pecking you??

ne_du profil fotoğrafı
ne_du1 ay önce

You see this content ba? Tomorrow let's not hear justice for her if she's rapes

PeaceNation💙🇳🇬 profil fotoğrafı
PeaceNation💙🇳🇬1 ay önce

She fine

MAZI profil fotoğrafı
MAZI1 ay önce

Dem later achieve that phone

أبيداك 🇳🇬🇸🇦🇵🇸 profil fotoğrafı
أبيداك 🇳🇬🇸🇦🇵🇸1 ay önce

For ur mind nah she de do content? Aanu e nsemi

Omo BabaWhyte profil fotoğrafı
Omo BabaWhyte1 ay önce

Make she come do am for Ajah under bridge

@jan_usa profil fotoğrafı
@jan_usa1 ay önce

Muzz me too 😅

UNDERCOVER AGENT 👮‍♀️🧨🔫 profil fotoğrafı
UNDERCOVER AGENT 👮‍♀️🧨🔫1 ay önce

“Wa je ka peck jare” 😂

Eniafe profil fotoğrafı
Eniafe1 ay önce

Abeg they come ikorodu u go hear am

Ẹlẹ́rìn Ìrẹ̀lẹ̀ profil fotoğrafı
Ẹlẹ́rìn Ìrẹ̀lẹ̀1 ay önce

If she falls into the wrong hands one day she shouldn't complain ... She won't stop doing risky things for content

GOD OWNS 🅿️🌎 profil fotoğrafı
GOD OWNS 🅿️🌎1 ay önce

I no body shame ham ooo But the guy posture dwy muzz me lol 😂

plugboy scar profil fotoğrafı
plugboy scar1 ay önce

Na very werey girl 😂

Ogun profil fotoğrafı
Ogun1 ay önce

Na kissing oo 👄

Mr. Talent profil fotoğrafı
Mr. Talent1 ay önce

I am patiently waiting for the day she will come online crying that she was graped... This her content is just rubbish

Yucee225 profil fotoğrafı
Yucee2251 ay önce

Kem kem….. been a while.

Ibrahim $XAGE profil fotoğrafı
Ibrahim $XAGE1 ay önce

As a poor man anything any opportunities over ladies is an advantage see how they’re smile

Lone wolf profil fotoğrafı
Lone wolf1 ay önce

Mama awon boiz ni junction 🤣😂

Aaré profil fotoğrafı
Aaré1 ay önce

Make tidy this girl abeg

Baron profil fotoğrafı
Baron1 ay önce

Make Dem no go rape you one day o

Ehiz profil fotoğrafı
Ehiz1 ay önce

community cake

Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷) profil fotoğrafı
Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)1 ay önce

Na until dem grape her, we go dey here men are cruel 😭😭😭🙃

SAMEDI profil fotoğrafı
SAMEDI1 ay önce

O.G,

Just E profil fotoğrafı
Just E1 ay önce

The one on grey was just happy to be in the video

Gerald profil fotoğrafı
Gerald1 ay önce

Till them sexually harras this one

Benzer Videolar

😂😂 this Egbon dey muzz me
1:37

Sensitive content

😂😂 this Egbon dey muzz me

Uncle Femi Dapson

399,597 görüntüleme • 2 yıl önce