Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This bike man get mind oo😂
373,612 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

My problem is that this has been this way for years and they don’t look for solutions on it

Those houses will be at risk in a few years if nothing is done to this road. Smh

He must be a Northerner. They no really send life like that

God for just use am do example for other Aboki

Until water carry am go

is he mad???

Him chi save am

People get mind

Him get 🤞

That bike has zero fear installed

This is the mind you need to survive in life.

Risk takers only 😹

🤣🤣

People take unnecessary risk.

Next time 🤣

E for be for am today

Bro that bike man na superman

Which kin nollywood sound be this one 😹😹

No risk no reward no guts no glory 💯

He really get mind o.

Na bcos he no get sense

See as he dey risk him life

Na Hausa guy na, them dey sabi get mind

I swear

Person wey put this song for background, no go fit make heaven because na burial song be that for naija movie.

Person wey dey on Gum

na that mind gan gan dey kee dem. dem no go get mine to seek for good governance so there won’t be need for all this, but get mind risk their lives for things like this

But why dem add nollywood sound 😂

Na spider man Vin diesel suppose use am for fast and Furious

Camera man go close na🙄

God abeg o

This one for meet his maker.
