Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This guy Dey use mouth do DJ😂😂🙆‍♀️🙆‍♀️

139,452 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Moodvibetv022
Moodvibetv022vor 25 Tagen

Yemi eleso wan use style run 😂

Profilbild von FLAMEZ🔥
FLAMEZ🔥vor 24 Tagen

Who be that eba wey sit on top chair?

Profilbild von Joelien AKA
Joelien AKAvor 25 Tagen

This talent is super impressive ✊🤭

Profilbild von Veriffyd Voice
Veriffyd Voicevor 25 Tagen

For Una mind na talent Una discover abi, until he run enter street

Profilbild von unknown
unknownvor 25 Tagen

If you smoke Wetin this guy Dey smoke u fit die

Profilbild von CharlyP
CharlyPvor 24 Tagen

Na wetin our politicians wan turn us to be this. Make una no gree o 😆

Profilbild von IZAMBA DAILY
IZAMBA DAILYvor 24 Tagen

Nothing wey u no see for poorman pikin hand

Profilbild von iloba innocent
iloba innocentvor 24 Tagen

That lady be like shift abeg before you go baptize me with spit 😂

Profilbild von OLOKO MÀÀLU
OLOKO MÀÀLUvor 24 Tagen

The woman be like don’t bite me oo 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Roqeeb Abimbola
Roqeeb Abimbolavor 25 Tagen

I done die😂😂

Profilbild von Temi
Temivor 25 Tagen

Dis guy don dy fraa for REAL

Profilbild von EL SUCIO SWAGO🕷📊
EL SUCIO SWAGO🕷📊vor 25 Tagen

Wetin be this

Profilbild von Official_sheyman323
Official_sheyman323vor 24 Tagen

Wetin I just watch God😂😂

Profilbild von Boluwatife
Boluwatifevor 25 Tagen

😭😂😂

Profilbild von -김정훈-
-김정훈-vor 24 Tagen

That is copying, not doing it This is as a result of illetracy

Profilbild von Yunggram77
Yunggram77vor 24 Tagen

Mouth DJ opoor

Profilbild von Beagy🇵🇹
Beagy🇵🇹vor 25 Tagen

TF is this

Profilbild von Joseph Kilanko
Joseph Kilankovor 25 Tagen

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Ayofe 🫆
Ayofe 🫆vor 24 Tagen

See as that shima dey shake head 😂😭

Profilbild von Context!!
Context!!vor 25 Tagen

He be like all of una no well

Profilbild von Devilish soul
Devilish soulvor 24 Tagen

Koni dafun egbon yii😭😭🤣🤣🤣🤣

Profilbild von LIL BOB
LIL BOBvor 25 Tagen

So wereys wey Dey okay still Dey ?

Profilbild von king pin 📌
king pin 📌vor 24 Tagen

God really blessed Nigeria with different talent 😂😂

Profilbild von PLANT MANAGER 🍃🪵
PLANT MANAGER 🍃🪵vor 24 Tagen

Dj mouth 👄 😂

Profilbild von @olawealth_cole world 🌍
@olawealth_cole world 🌍vor 25 Tagen

See waiting Tinubu cause. Tinubu must go

Profilbild von Eni Aye Wun Kose Pęle
Eni Aye Wun Kose Pęlevor 24 Tagen

Talent or craze😂😂😂

Profilbild von Juststarted
Juststartedvor 25 Tagen

Na fra be this oo

Profilbild von Abayomi Okikiola
Abayomi Okikiolavor 25 Tagen

Na small small e Dey start

Profilbild von OLUMIDE
OLUMIDEvor 24 Tagen

Na only me and Mr tinubu never mad for this Nigeria 😂😂😂

Profilbild von GDK!LLA 🎭
GDK!LLA 🎭vor 24 Tagen

una dey activate talent no be small o 😂

Profilbild von PAUL OGAH
PAUL OGAHvor 24 Tagen

We will comeback to his supposed talent later... What's that top he's wearing, is that not a woman's blouse?

Profilbild von Mighty
Mightyvor 25 Tagen

lol Dj meko

Profilbild von ON GOD
ON GODvor 24 Tagen

Yemi dey look am say you still get long way to go

Profilbild von paschal
paschalvor 25 Tagen

YBNL where are u ooo

Profilbild von Bosland🕊
Bosland🕊vor 25 Tagen

Omoh see raw talent 🙄

Ähnliche Videos