Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

This guy no get joy 😂😂

467,445 views • 1 year ago •via X (Twitter)

34 Comments

MakhanaQue's profile picture
MakhanaQue1 year ago

The slap at the end , is that necessary 🤣 🤣 😂

Table Shaker ❼'s profile picture
Table Shaker ❼1 year ago

😂😂😂😂😂

CX.𝐏𝐑𝐈𝐄𝐒𝐓 🏇🏽💨's profile picture
CX.𝐏𝐑𝐈𝐄𝐒𝐓 🏇🏽💨1 year ago

Why the short papa begin dey 😭 para for the pikin?

Nigerian Youths must get sense's profile picture
Nigerian Youths must get sense1 year ago

The woman wey born the girl self no fit hold her laugh

JúJù - Man's profile picture
JúJù - Man1 year ago

This compound be like ajegunle… no worry 😀😀

MJ's profile picture
MJ1 year ago

“See as you be like dildo”

AVWEROSUOGHENE's profile picture
AVWEROSUOGHENE1 year ago

All of them for the compound get one funny look

⛧ 𝕾𝖆𝖒𝖒𝖞 𝕵𝖆𝖞 ⛧ ☠️ 🪖's profile picture
⛧ 𝕾𝖆𝖒𝖒𝖞 𝕵𝖆𝖞 ⛧ ☠️ 🪖1 year ago

"But your mama love your papa”😂💔

Sir Bobby's profile picture
Sir Bobby1 year ago

E say na “Monkey wey chop pepper”

💀🤦🏾‍♂️'s profile picture
💀🤦🏾‍♂️1 year ago

This baba ibeji guy na something else 😂😂

Azu Chima Daniel's profile picture
Azu Chima Daniel1 year ago

Abeg shey that guy for back way no wear shey he get belle ni???

Gomeztap 💫✨'s profile picture
Gomeztap 💫✨1 year ago

You go dey laugh like monkey way chop pepper 🌶️

Table Shaker ❼'s profile picture
Table Shaker ❼1 year ago

Lmao

JB Stones's profile picture
JB Stones1 year ago

'Nah small thing dey vex me' The woman immediately chop the line 💔😭😂

†ṕ† 🤓's profile picture
†ṕ† 🤓1 year ago

This guy na creative abuser! 😂😂😂

Bondhaven's profile picture
Bondhaven1 year ago

Omo! This guy no get joy at all. 😂😂😂😂

Mr EFE 🔰⛳️'s profile picture
Mr EFE 🔰⛳️1 year ago

If I Dey waka you go Dey run na 😂😂😂😂

shegelistical007's profile picture
shegelistical0071 year ago

Am waiting for someone who will match his energy

KOJO🇬🇭's profile picture
KOJO🇬🇭1 year ago

Girl no try naa, how you fit talk say you go beat your papa 🤣🤣🤣

𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬's profile picture
𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬1 year ago

@thatchigal 😂

SAA🫥's profile picture
SAA🫥1 year ago

Na small thing dey vex me o 😂 I don laugh enter my neighbor house

Damilare231.. ... .'s profile picture
Damilare231.. ... .1 year ago

@AbbeyNormal231 How person go be like Dildo 😂😂😂

Bii_Jay 🟦's profile picture
Bii_Jay 🟦1 year ago

Omo this one no send

Jerry Ima's profile picture
Jerry Ima1 year ago

Anytime this kind person comot for compound them go feast

Big MEKA💜🦅's profile picture
Big MEKA💜🦅1 year ago

Just imagine 😂😂😂

Number One🥇's profile picture
Number One🥇1 year ago

See yab 😭😂

Jesu_Timilehin's profile picture
Jesu_Timilehin1 year ago

I no wan laugh make my wife no think say I don forgive her

L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤's profile picture
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤1 year ago

He Slap the man still call am Shatta Bundle 🤣🤣🤣

FIZZY 谦逊的's profile picture
FIZZY 谦逊的1 year ago

I just dey laugh since 😂😂

PaPa Scarpin's profile picture
PaPa Scarpin1 year ago

Shatta bandle 😂

J O B I A A's profile picture
J O B I A A1 year ago

New dog in the block, the guy is good

Mr. Clutch's profile picture
Mr. Clutch1 year ago

after that slap, even the guy wife laugh 😂😂😂

MERICAN..'s profile picture
MERICAN..1 year ago

The society is wicked

Matthew Barnabas's profile picture
Matthew Barnabas1 year ago

Omo... See hood oo.

Related Videos