Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This guy no get joy 😂😂

467,445 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля MakhanaQue
MakhanaQue1 год назад

The slap at the end , is that necessary 🤣 🤣 😂

Фото профиля Table Shaker ❼
Table Shaker ❼1 год назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля CX.𝐏𝐑𝐈𝐄𝐒𝐓 🏇🏽💨
CX.𝐏𝐑𝐈𝐄𝐒𝐓 🏇🏽💨1 год назад

Why the short papa begin dey 😭 para for the pikin?

Фото профиля Nigerian Youths must get sense
Nigerian Youths must get sense1 год назад

The woman wey born the girl self no fit hold her laugh

Фото профиля JúJù - Man
JúJù - Man1 год назад

This compound be like ajegunle… no worry 😀😀

Фото профиля MJ
MJ1 год назад

“See as you be like dildo”

Фото профиля AVWEROSUOGHENE
AVWEROSUOGHENE1 год назад

All of them for the compound get one funny look

Фото профиля ⛧ 𝕾𝖆𝖒𝖒𝖞 𝕵𝖆𝖞 ⛧ ☠️ 🪖
⛧ 𝕾𝖆𝖒𝖒𝖞 𝕵𝖆𝖞 ⛧ ☠️ 🪖1 год назад

"But your mama love your papa”😂💔

Фото профиля Sir Bobby
Sir Bobby1 год назад

E say na “Monkey wey chop pepper”

Фото профиля 💀🤦🏾‍♂️
💀🤦🏾‍♂️1 год назад

This baba ibeji guy na something else 😂😂

Фото профиля Azu Chima Daniel
Azu Chima Daniel1 год назад

Abeg shey that guy for back way no wear shey he get belle ni???

Фото профиля Gomeztap 💫✨
Gomeztap 💫✨1 год назад

You go dey laugh like monkey way chop pepper 🌶️

Фото профиля Table Shaker ❼
Table Shaker ❼1 год назад

Lmao

Фото профиля JB Stones
JB Stones1 год назад

'Nah small thing dey vex me' The woman immediately chop the line 💔😭😂

Фото профиля †ṕ† 🤓
†ṕ† 🤓1 год назад

This guy na creative abuser! 😂😂😂

Фото профиля Bondhaven
Bondhaven1 год назад

Omo! This guy no get joy at all. 😂😂😂😂

Фото профиля Mr EFE 🔰⛳️
Mr EFE 🔰⛳️1 год назад

If I Dey waka you go Dey run na 😂😂😂😂

Фото профиля shegelistical007
shegelistical0071 год назад

Am waiting for someone who will match his energy

Фото профиля KOJO🇬🇭
KOJO🇬🇭1 год назад

Girl no try naa, how you fit talk say you go beat your papa 🤣🤣🤣

Фото профиля 𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬
𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬1 год назад

@thatchigal 😂

Фото профиля SAA🫥
SAA🫥1 год назад

Na small thing dey vex me o 😂 I don laugh enter my neighbor house

Фото профиля Damilare231.. ... .
Damilare231.. ... .1 год назад

@AbbeyNormal231 How person go be like Dildo 😂😂😂

Фото профиля Bii_Jay 🟦
Bii_Jay 🟦1 год назад

Omo this one no send

Фото профиля Jerry Ima
Jerry Ima1 год назад

Anytime this kind person comot for compound them go feast

Фото профиля Big MEKA💜🦅
Big MEKA💜🦅1 год назад

Just imagine 😂😂😂

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇1 год назад

See yab 😭😂

Фото профиля Jesu_Timilehin
Jesu_Timilehin1 год назад

I no wan laugh make my wife no think say I don forgive her

Фото профиля L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤
L.O.B Ovie$$⭐👑🎧🎤1 год назад

He Slap the man still call am Shatta Bundle 🤣🤣🤣

Фото профиля FIZZY 谦逊的
FIZZY 谦逊的1 год назад

I just dey laugh since 😂😂

Фото профиля PaPa Scarpin
PaPa Scarpin1 год назад

Shatta bandle 😂

Фото профиля J O B I A A
J O B I A A1 год назад

New dog in the block, the guy is good

Фото профиля Mr. Clutch
Mr. Clutch1 год назад

after that slap, even the guy wife laugh 😂😂😂

Фото профиля MERICAN..
MERICAN..1 год назад

The society is wicked

Фото профиля Matthew Barnabas
Matthew Barnabas1 год назад

Omo... See hood oo.

Похожие видео