Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy no get joy 😂😂
467,445 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

The slap at the end , is that necessary 🤣 🤣 😂

😂😂😂😂😂

Why the short papa begin dey 😭 para for the pikin?

The woman wey born the girl self no fit hold her laugh

This compound be like ajegunle… no worry 😀😀

“See as you be like dildo”

All of them for the compound get one funny look

"But your mama love your papa”😂💔

E say na “Monkey wey chop pepper”

This baba ibeji guy na something else 😂😂

Abeg shey that guy for back way no wear shey he get belle ni???

You go dey laugh like monkey way chop pepper 🌶️

Lmao

'Nah small thing dey vex me' The woman immediately chop the line 💔😭😂

This guy na creative abuser! 😂😂😂

Omo! This guy no get joy at all. 😂😂😂😂

If I Dey waka you go Dey run na 😂😂😂😂

Am waiting for someone who will match his energy

Girl no try naa, how you fit talk say you go beat your papa 🤣🤣🤣

@thatchigal 😂

Na small thing dey vex me o 😂 I don laugh enter my neighbor house

@AbbeyNormal231 How person go be like Dildo 😂😂😂

Omo this one no send

Anytime this kind person comot for compound them go feast

Just imagine 😂😂😂

See yab 😭😂

I no wan laugh make my wife no think say I don forgive her

He Slap the man still call am Shatta Bundle 🤣🤣🤣

I just dey laugh since 😂😂

Shatta bandle 😂

New dog in the block, the guy is good

after that slap, even the guy wife laugh 😂😂😂

The society is wicked

Omo... See hood oo.
