Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This guy settle down cook Peller 😭😭💔 E wan useless the small boy life 😂

58,827 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von nwaekwu Isaac
nwaekwu Isaacvor 5 Monaten

I always say this Carter is the biggest streamer in Nigeria right now ❤️❤️

Profilbild von Slimme backup
Slimme backupvor 5 Monaten

When I talk say Nigerians no sabi Wetin be steamer u think say na by doing giveaway for TikTok but na Wetin Nigeria want as far as they dae give money

Profilbild von wonder jay
wonder jayvor 5 Monaten

He said nothing but the truth. Peller is too boring. Let him just stick to his TikTok giveaways.

Profilbild von AGADA | $WAG SOCIETY
AGADA | $WAG SOCIETYvor 5 Monaten

Peller wey no sabi anything aside him babe 😂

Profilbild von The Money Team
The Money Teamvor 5 Monaten

He’s not a comedian so leave him alone ✌️

Profilbild von PAUL
PAULvor 5 Monaten

U have to be a comedian to be entertaining?

Profilbild von The Money Team
The Money Teamvor 5 Monaten

Are you asking me? Figure the answer yourself and stay calm

Profilbild von Fejiro
Fejirovor 5 Monaten

This guy is the more useless person have seen in this space u no like person but u go he party

Profilbild von N$xx
N$xxvor 5 Monaten

Same way Carter put down shanks Same way una wan put down peller Nigerians I pour una spit

Profilbild von John
Johnvor 5 Monaten

He's boring but una no gree leave him neck

Profilbild von Smart BM
Smart BMvor 5 Monaten

That’s d same way if carterefe is doing livestream or a party and Peller show up The attention will be diverted to peller that’s why it will be ode

Profilbild von Jura
Juravor 5 Monaten

He actually gets your attention. You’ve just proved it with this video.

Profilbild von OTA
OTAvor 5 Monaten

But na Carter bring Peller up na. You suppose know say Peller na still small boy. Carter na old Warri boy 😂

Profilbild von Busayo Sunbo Adesola
Busayo Sunbo Adesolavor 5 Monaten

I can see the hatred in his tone and face. Boring and he is big, popular, rich and real. I would like to big, popular, rich, reliable and boring too 😂

Profilbild von EseBlog
EseBlogvor 5 Monaten

How can you grow hating on Peller this much? This guy has grown his page using Peller's name. This is so sad. You even went to the event becos of your hate. Peller is not a comedian, he is a live streamer!

Profilbild von Miracle_Of_God💡
Miracle_Of_God💡vor 5 Monaten

see wetin Nigerian youths de discuss when there’s fire on the mountain in their country !!… what a shame

Profilbild von Eleniyan youngzy 🇳🇬 🇬🇧
Eleniyan youngzy 🇳🇬 🇬🇧vor 5 Monaten

Make this one go warm eba chop joo, see how he dey shout!

Profilbild von energy 💪🏻🔋⚡️✨💥🦂
energy 💪🏻🔋⚡️✨💥🦂vor 5 Monaten

Oya peller boring then why are you now crying 😭?😂cos ino understand

Profilbild von Cartalog
Cartalogvor 5 Monaten

@SweetestbaddieC God go bless you my bro ✊😅

Profilbild von Emmanuel ofomata
Emmanuel ofomatavor 5 Monaten

Caterefe had been funny right from time remember he do skite before peller come to the settings.

Profilbild von Lams Lion
Lams Lionvor 5 Monaten

Leave the boy alone, let him leave his life Nah poor pikin Dey cry up and down ontop who don make ham

Profilbild von Lucky Wanogho- Saiki
Lucky Wanogho- Saikivor 5 Monaten

He is boring ! But you make a video about him everyday, without him your page dry like you, you when Dey creative , why you never blow ? Cos you stream everyday.

Profilbild von GodblessNigeria
GodblessNigeriavor 5 Monaten

Imagine, trying to bring down someone who’s hustling, by just talking about him. What he lacks is that, the more you talk negative about peller the more he shines, he’s boring but he’s been consistently at the top since 2022., and he boring lol Nigerians 😏

Profilbild von V.baddest
V.baddestvor 5 Monaten

I wonder how the guy take be streamer self nai make all he stream na all about he Ekpoma OS girlfriend.

Profilbild von Ns Drax
Ns Draxvor 5 Monaten

Best Streaming no be by who mad pass

Profilbild von Igfundz
Igfundzvor 5 Monaten

Fact

Profilbild von Clara Tells
Clara Tellsvor 5 Monaten

Peller go use all d money wey e go make from streaming go dey spend of girl instead of spending on his creativity That girl wey e carry for head na e b in main problem 😂

Profilbild von lekano_ afo🇪🇸
lekano_ afo🇪🇸vor 5 Monaten

See as you calm down Dey analyse people wey get house and GLE nawa oo ozour

Profilbild von 👨🏽‍🍳
👨🏽‍🍳vor 5 Monaten

Fr That boy läcķș creativity

Profilbild von vibes 💯 👌
vibes 💯 👌vor 5 Monaten

So u bastard way no boring why u never make am

Profilbild von Promise Chukwumezie Udoka
Promise Chukwumezie Udokavor 5 Monaten

Jarvis don milk him down, he is not even free to act certain way that's why he need to break up with that girl, money he supposed used by TVC he use am buy girl car misplaced priority

Profilbild von StarboyNatty
StarboyNattyvor 5 Monaten

Mumu wey the talk how many people the follow am if him comot for him street Oga go sit down,Peller na small boy Carter na old man

Profilbild von EXPOSÈ♌️
EXPOSÈ♌️vor 5 Monaten

Peller na mumu wey jam money

Profilbild von WIZKID TATTOOS 🦅🦅
WIZKID TATTOOS 🦅🦅vor 5 Monaten

Shut up okay una just dey fool up am down

Profilbild von Young Prexido
Young Prexidovor 5 Monaten

No doubt

Profilbild von inxpirationfortoday
inxpirationfortodayvor 5 Monaten

who knows your generation you come settle down upon another guy matter trying to pull him down.. I don’t think you go ever reach peller success.

Profilbild von Tido
Tidovor 5 Monaten

You wey Dey talk start your own na

Ähnliche Videos

See how peller cook this blind guy😭💔
0:35

Sensitive content

See how peller cook this blind guy😭💔

𝔸b𝕒𝕫𝕫

76,112 Aufrufe • vor 1 Jahr