Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is content 😂😂🤣

336,060 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Gifted
Gifted3 месяцев назад

This guy na idiot 😂😂😂

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫3 месяцев назад

😂😂🤣

Фото профиля Miguel
Miguel3 месяцев назад

If you know the owner of that number go and pay your overdue loan.

Фото профиля Miguel
Miguel3 месяцев назад

Uncle be wan ask you when you go tay pay your palmpay loan. And none of you should dare ask me how I tay know the number belong to palmpay.

Фото профиля Bigkahuna
Bigkahuna3 месяцев назад

At this point All of us be debtor for this country😹

Фото профиля Aquila
Aquila3 месяцев назад

Loan app Dey call the werey 😂😭

Фото профиля ᴏʙᴀ
ᴏʙᴀ3 месяцев назад

This Guyy go make you laugh in 30 seconds 😹😭

Фото профиля Six
Six3 месяцев назад

Be like say she give her uncle my number to 😂😂

Фото профиля BigMike Picks
BigMike Picks3 месяцев назад

If e reach to flog influencer on X make Una leave this Abazz for me.

Фото профиля Xtreme
Xtreme3 месяцев назад

This guy is one of the naturally funniest skit makers. Short and funny af!!!

Фото профиля AICE•ON•X
AICE•ON•X3 месяцев назад

na the did you give my uncle your number dey off me Humble is a big fool 😂😂😂

Фото профиля RickDee🎖️🚀
RickDee🎖️🚀3 месяцев назад

Awon werey oni gbese 😂

Фото профиля Michael Kenechi 🧌
Michael Kenechi 🧌3 месяцев назад

This number call me too and I’m not owning anyone loan

Фото профиля 🌿Daniel Ayeni✨️
🌿Daniel Ayeni✨️3 месяцев назад

The toaster and the toastee don je gbese 😭😂

Фото профиля HeFF=Hem
HeFF=Hem3 месяцев назад

Wait whose phone number is that ? I'm confused can somebody explain this content for me ? 🙏🙏😫

Фото профиля Christian Sunday
Christian Sunday3 месяцев назад

Uncle wre dey check up on us

Фото профиля REMY BOY 🇺🇸🌎🪽
REMY BOY 🇺🇸🌎🪽3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Ruth James
Ruth James3 месяцев назад

The uncle number dey for everybody phone 🤣😂

Фото профиля lexi 🇺🇸
lexi 🇺🇸3 месяцев назад

This is Hillarious

Фото профиля Talkative Arena🥇🏅🏅
Talkative Arena🥇🏅🏅3 месяцев назад

Him content no dey long But u go laugh 😆 Lol 😆 🤣 😂

Фото профиля Johnsmith
Johnsmith3 месяцев назад

These guy the give mad funny content 😂😂

Фото профиля 𝙴𝙻𝙴𝙰𝚉𝙰𝚁 🇳🇬
𝙴𝙻𝙴𝙰𝚉𝙰𝚁 🇳🇬3 месяцев назад

Humble is just good 😂

Фото профиля Biggdammy
Biggdammy3 месяцев назад

Loan app 😂😂😂

Фото профиля LucLaus 🍀
LucLaus 🍀3 месяцев назад

her uncle just deh call everybody

Фото профиля Former Big Boy
Former Big Boy3 месяцев назад

Na similar situation I find myself 2days ago As she dey explain who dey call her na so them call me too I just show her make she know say na the same thing dey do us 😂

Фото профиля Joshua Pololis Wang
Joshua Pololis Wang3 месяцев назад

lol 😂 na OPay they call una two.

Фото профиля Web3 OS
Web3 OS3 месяцев назад

Loner😂 lovers 😂😂

Фото профиля King Venom
King Venom3 месяцев назад

Humble must humble you with laugh at the end of his videos 😂😂😂

Фото профиля Your King And Defender
Your King And Defender3 месяцев назад

Wait how did the uncle manage to get his number too abi na him Aunty the one in England?

Фото профиля upcoming thor
upcoming thor3 месяцев назад

I no know say na us country code be that number o her uncle Dey call me steady steady

Фото профиля ClemZcole
ClemZcole3 месяцев назад

Did you give your uncle my number 😂😂

Фото профиля Climax
Climax3 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля Great Perry
Great Perry3 месяцев назад

This guy ehn😂😂😂😂😂

Фото профиля Siddeeq Ayinde
Siddeeq Ayinde3 месяцев назад

D uncle still never stop calling me since past 2 months nw on top how much?

Фото профиля Ayodele Adekunle
Ayodele Adekunle3 месяцев назад

Funny content 😄

Похожие видео

This is content 😂🤣🤣
0:40

Sensitive content

This is content 😂🤣🤣

OLAMIDE 🌸💖

686,269 просмотров • 1 год назад