Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

593,083 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von 🇳🇬 ☎️CERTIFIED KOGI BOY 🦍
🇳🇬 ☎️CERTIFIED KOGI BOY 🦍vor 2 Tagen

This is not how guys communicate around babes This one dey too obvious

Profilbild von Mr_Oh🕊️💙❤️
Mr_Oh🕊️💙❤️vor 2 Tagen

Guys don't communicate like this in front of babes It's too obvious

Profilbild von joyce🐬
joyce🐬vor 2 Tagen

na partner remain for me to recreate 😞

Profilbild von Gbolahan📊🥷
Gbolahan📊🥷vor 2 Tagen

Omo if you understand this things wey them dey talk, you be real fan and at the same time your life don spoil cos wtf😂

Profilbild von Prince Kokolet 🏆
Prince Kokolet 🏆vor 2 Tagen

Slangs but they are using steady “she nor de, she nor de” 🤦🏼‍♂️

Profilbild von Faith John/Virtual assistant
Faith John/Virtual assistantvor 2 Tagen

Omo I go understand everything way Una talk oo

Profilbild von Showkey solo
Showkey solovor 2 Tagen

The slang is not that tight jor

Profilbild von Danny Loner🧃🧃
Danny Loner🧃🧃vor 2 Tagen

"The new pompoment", "the new fracas" 😭😭

Profilbild von Celebrity Tailor
Celebrity Tailorvor 2 Tagen

I can hear and understand all they said.. too much talk

Profilbild von J'jay♎
J'jay♎vor 2 Tagen

Even Peller will understand what they are saying... Is too obvious jare

Profilbild von BIG K ⭐️
BIG K ⭐️vor 2 Tagen

Them don talk two page of normal English language finish

Profilbild von SHEZ 🇳🇬
SHEZ 🇳🇬vor 2 Tagen

I swear i understand everything😂

Profilbild von ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨
ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨vor 2 Tagen

How many breast this one get ? 😹

Profilbild von BROWN SKN BOI 🇳🇬
BROWN SKN BOI 🇳🇬vor 2 Tagen

E no get as this girls no go understand 😭😂

Profilbild von Xaffy
Xaffyvor 2 Tagen

New ponponment, I just tutuwe, awon waray 😂😂

Profilbild von ❝S⃠𝖆𝖒𝖒𝖎𝖊❞
❝S⃠𝖆𝖒𝖒𝖎𝖊❞vor 2 Tagen

Mikido na the real culprit

Profilbild von Mr Confidence
Mr Confidencevor 2 Tagen

lol let me laugh a bit this morning

Profilbild von rilly cool and young
rilly cool and youngvor 2 Tagen

Powpow mean say he Dey pour water o

Profilbild von TradesWithHim
TradesWithHimvor 2 Tagen

These girls are dumb af

Profilbild von Wadex
Wadexvor 2 Tagen

Wetin be this kwanu 😂😂😂

Profilbild von Gregory
Gregoryvor 2 Tagen

Wetin be this guy😅

Profilbild von 𝐬𝐭𝐚𝐧𝐥𝐞𝐲
𝐬𝐭𝐚𝐧𝐥𝐞𝐲vor 2 Tagen

😂

Profilbild von Moyo
Moyovor 2 Tagen

Why I no con laugh

Profilbild von Ayodele Adekunle
Ayodele Adekunlevor 2 Tagen

Funny 😂

Profilbild von 𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩
𝗗𝗘𝗡𝐙𝐘 🧩vor 2 Tagen

This nigga eh 😂

Profilbild von SIR CHARLES 💧
SIR CHARLES 💧vor 2 Tagen

You and Dem dey kolo Bro

Profilbild von CyrilGold
CyrilGoldvor 2 Tagen

lol something way we go face fridge dey talk about food for fridge and nah babe wey dey house be topic dem no born am well to decode 😂

Profilbild von Sir a🌴
Sir a🌴vor 2 Tagen

Eli Eli La ma sa bathani 😭😹

Profilbild von Collinzo Breeze
Collinzo Breezevor 2 Tagen

How I take understand everything?😂🤦🏽‍♂️

Profilbild von Milliano Chiche
Milliano Chichevor 2 Tagen

Na so all this nonsense languages for Nigeria take start... The idea of communicating with your peep so others will not understand

Profilbild von Falid
Falidvor 2 Tagen

They are confused

Profilbild von •
•vor 2 Tagen

They made it too obvious what they were saying. You don't use pronouns when running street lingo.

Profilbild von 1OF1FLYGAWD
1OF1FLYGAWDvor 2 Tagen

una just dey talk jargons 😂

Profilbild von mick
mickvor 2 Tagen

Una dey use pronouns run street lingo? Oya naa 😂😂