Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is content😂😂
593,083 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This is not how guys communicate around babes This one dey too obvious

Guys don't communicate like this in front of babes It's too obvious

na partner remain for me to recreate 😞

Omo if you understand this things wey them dey talk, you be real fan and at the same time your life don spoil cos wtf😂

Slangs but they are using steady “she nor de, she nor de” 🤦🏼♂️

Omo I go understand everything way Una talk oo

The slang is not that tight jor

"The new pompoment", "the new fracas" 😭😭

I can hear and understand all they said.. too much talk

Even Peller will understand what they are saying... Is too obvious jare

Them don talk two page of normal English language finish

I swear i understand everything😂

How many breast this one get ? 😹

E no get as this girls no go understand 😭😂

New ponponment, I just tutuwe, awon waray 😂😂

Mikido na the real culprit

lol let me laugh a bit this morning

Powpow mean say he Dey pour water o

These girls are dumb af

Wetin be this kwanu 😂😂😂

Wetin be this guy😅

😂

Why I no con laugh

Funny 😂

This nigga eh 😂

You and Dem dey kolo Bro

lol something way we go face fridge dey talk about food for fridge and nah babe wey dey house be topic dem no born am well to decode 😂

Eli Eli La ma sa bathani 😭😹

How I take understand everything?😂🤦🏽♂️

Na so all this nonsense languages for Nigeria take start... The idea of communicating with your peep so others will not understand

They are confused

They made it too obvious what they were saying. You don't use pronouns when running street lingo.

una just dey talk jargons 😂

Una dey use pronouns run street lingo? Oya naa 😂😂
