正在加载视频...
视频加载失败
This is content😂😂😂
174,914 次观看 • 21 小时前 •via X (Twitter)
28 条评论

This is not content. You just wasted my data

😂😂😂 make she hold her attitude where she Dey oh

You go don know say the friend guide like mad ..the confidence choke 😂😂😂😂😂😂💯

This isn’t content 😏

Wetin con funny for here ? Your sense of humor self eeeh

Something wey 1 slap go solve him just dey do long explanation

I swear no girl wey I date and the ones I go still date fit talk to me like this 😎

What’s all this 😂😂

The food wey you use this PR money buy no go digest. mtcheew

1 hot slap suppose solve all these long talk na

What the fuck is this you retard?

Lol 🤣

Better content like this

This is not content

U ,you don de threatened am

If nsh he the guy as Mikido first come outside the first question wey I go ask am nah “Shey God wan punish you for me Ni ??? Where you see this werey ??

Na Wetin fit them be this

@starboyfendi Mtchw. This one na content?? Fool

Before e go reach this stage wey babe go follow you talk like this you and that bastard friend go don useless una sef as mumu for that girl front

This guy content no dey sweet jare

Your own na to dey promote useless contents dey go.

Make she no try am reach my side. No jokes

Where is the content or is there part 2

Lmao Beautiful people please patronize me

Real man 🤣😂

The guys are my favorite content creator presently 😂🔥

Omo 😂

This is shouting

