Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
this is how much i’ve lost in like 5days btw
51,806 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

i for no calculate this thing man

Nor worry just stake tomorrow and make am round figure to 1million

i go use this thing dodge billing

@ileggal1616 Una Dey stake oo Thank God say I no guide I for don Dey sell pepper for street

anybody wey bill you this period lock am up.

Mine 2 days btw.

That’s why I try to keep my stakes below 1k I bet only what I can afford to lose

Why are you putting so much money as if you are the one playing? I don't think anyone is rich enough to be playing more than ₦2000 per stake.

When nobody force you to play Lmao Cry for me jooor

Rookie number 🤣🤣

Person dey on losing streak guy

I lost like 500k today, body dey pepper me.

😭😭

Omo na bet be our hustle oo😢 if we no bet no other way money fit come in 😢😢 God help us

And e go get one guy for your dm wey beg you for 2k o

50k upwards are for 2-10 odds

As sporty day collect, football. com day collect, 2FA way maad

🤣🤣🤣🤣see rookie numbers. Na one day losses be this one na. Sometimes one game losses

take break o up soon my bro 🫂

See all your bet 12 other matches 19 other matches Try Dey stake 2 , 4 , 5 odds sometimes

Where una Even day see money for big big staking like this

You have a serious addiction

Una get money oh shuuu

quit

Naaa chill

Your one good na, nah small money u take dey bet

Damn bro I thought 300 was bad enough you have it worse and Sunday is yet to play

no cry, we plenty.

Bro calm down on this stuff Take a break 💔💔

U Dey use 30k for 18 matches lol 😂

Money wey if I see am like this I don guide chai

go far

You for no calculate this thing
Related Videos
Sensitive content
I’ve lost way too much money betting on this shit.
Wags 🐳
6,290,368 views • 7 months ago

