Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is how Phyna knocked out Nkechi Blessing
46,160 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

There is really no advantage in being fat. No single one.

Hahaha mama Ibu don fall down 😭😅

The fight de funny me 🤣

When will this foolery stop, God!!!

Bet9ja chop our money con dey use am sponsor nonsense, that shows our level of stupidity

This country na cruise ajeh so na boxing be the new trend now

i counted exactly 16 Edo hammer punches. Phyna the winner. Edo for a reason!!

Awon mejeji eru aye ni won 🌚😡

Phyna it's good with her PEEK A BOO style 🌚

You geh big body like dis and you can’t use it… only mouth

After the making mouth 😂😂😂 the respect issue go stop now 😂😂😂

She think say na by body 😂

Ground shake once she fall. Me sef I feel am from here.

Na Tacha I wan make them comot her eyes

Nkechi punch be like fufu 🤣

I done post am too

@AdetoyeMichael5 Omoh them talk say she don die

Na tiredness worry am

Pig Don fall 😂

Wow😂😂

Easy 🤣

Nkechi nikkar na 4 yards

Portable phyna beat Olumo Nkechi in a blows mode

Na only phyna back I dey see I no see anything again 😔🤣

Who loose money please? I hope you bet

dis people are making money on dis celebrity fight,

This is how phyna knocked out Nkechi blessings

Phyna fights like she’s professional

Na phyna bum bum I dey see I no see anything again 😔🤣

Blessing made this so entertaining. They both did well.

Weere no get sense

She fall yakata for ground
Ähnliche Videos
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
92,891 Aufrufe • vor 2 Tagen

