Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This kind prank ehn 😂
11 Yorum

Dr Farouk1 yıl önce
It’s that first sl@@.p for me 😂😂😂 Well deserved

Solar Heavy1 yıl önce
this one is truly a vibe

Feast & Flicks1 yıl önce
That first gbese wea e collect just made my day🌚

Rayò1 yıl önce
Na here I take know say them Dey aware of the camera 😂

UchLoaded1 yıl önce
All of una prepare wear tight before the prank. Girls wey i know say them no dey wear pant for house

Gilmore1 yıl önce
Good acting 👍. Adiue mama 😂

Mubache1 yıl önce
Lmao

TECHTONIC1 yıl önce
See as attachment cover the full video

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 yıl önce
This girl na fulll she say eho press her breast

BELIEVE IN SOMETHING1 yıl önce
Water don suffer Best medicine 🤐

🤙💁1 yıl önce
Lol which kind prank be this one?
