Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This one even carry friends come😂😂
Комментарии: 10

Beri🌚1 год назад
See perfect squad😂 slim, medium, thick Thick and medium Dey do relationship Make the slim on go gym

Eddy_iu1 год назад
The yansh dey roll. Na so so cream I dey buy . I don tire

Ucheyy ♥️1 год назад
And na only once egugun don cheat??😳🥹 this is r!sky job.

MORE EGO, LESS LOVE1 год назад
Lesbianism is still illegal in Nigeria..I have to perform a citizens arrest on them.. I dont take rubbish 😡

starlove iz badable1 год назад
Egun gun is amazed but low key he wish to have them all . Ashewo oshi 🤣🤣🤣

𝔘𝔫𝔡𝔦𝔰𝔭𝔲𝔱𝔞𝔟𝔩𝔢 𝔇𝔧𝔢𝔪𝔷𝔶1 год назад
Wetn this one Dey shake ? 😭😭

starlove iz badable1 год назад
Wetin that small yansh Dey shake

Big Vee 💜1 год назад
If soludo see Wetin dey happen for Lagos him fit faint

DIVINE T🇺🇸🇺🇸1 год назад
Nah egunegun enjoy pass for Nigeria

ABEFE OLAYINKA🪖1 год назад
shey they don legalize lesbianism for naija nhi abi wetin b dis 😂
