Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This one pass style o

409,956 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля K-C 🌟
K-C 🌟2 месяцев назад

If i dey there, i for give am RKO as he dey that window position 😅😅

Фото профиля Old Tycoon
Old Tycoon2 месяцев назад

This one na George of the jungle ooo

Фото профиля Oluwaseun Kolawole
Oluwaseun Kolawole2 месяцев назад

These thieves foolish gan compound wey no be self wetin you dey think tho?

Фото профиля RufaiTakes
RufaiTakes2 месяцев назад

Omo, you no go recreate how you steal keh, them suppose give am smackdown for that window 😂

Фото профиля YUNG VAL
YUNG VAL2 месяцев назад

Why are people risking their lives for peanuts? What is these sudden rampant stealing going on in the country ?

Фото профиля Hussein "CABAL"
Hussein "CABAL"2 месяцев назад

The time, effort, mental and physical effort required for this torrid adventure could be use for something more creative and legal. But he choose theft.... Shame! Shame! Shame!

Фото профиля unknown goodman™😎😐😍😘😘
unknown goodman™😎😐😍😘😘2 месяцев назад

This year na indeed "one day for the owner year" oo

Фото профиля Slavvius
Slavvius2 месяцев назад

Wicked landlords who use such burglary proof made of aluminum do not care about the lives of their tenants. Imagine sleeping at night in such a pregnable shelter

Фото профиля M̆̈ŏ̈n̆̈k̆̈ĕ̈y̆̈- D̆̈- F̆̈ŏ̈r̆̈ĕ̈x̆̈
M̆̈ŏ̈n̆̈k̆̈ĕ̈y̆̈- D̆̈- F̆̈ŏ̈r̆̈ĕ̈x̆̈2 месяцев назад

I just have one question, why are th!eves always wearing panties

Фото профиля Thankgod Uzoma
Thankgod Uzoma2 месяцев назад

When I heard So that’s how you entered ehh That’s good !😆

Фото профиля Neverland
Neverland2 месяцев назад

Ahh wait o I first think say he dey go rescue people😔😹😂

Фото профиля 𝔾𝓮𝓷𝓮𝓻𝓪𝓵_𝓵𝓮𝓸𝓷01 🐐
𝔾𝓮𝓷𝓮𝓻𝓪𝓵_𝓵𝓮𝓸𝓷01 🐐2 месяцев назад

Na owner get this year sehhh 😂😂

Фото профиля Omogoriola
Omogoriola2 месяцев назад

After some serious mending and facial redesign, they should wrap him up like a package to be waybilled and let him be in one position before inviting the police to came and take him away 😂😂😂😂😂

Фото профиля segos
segos2 месяцев назад

Una suppose they fear God. How will u go inside someone's house to steal like this risking ur life? Can't u use this same energy to work? How people think self I don't understand.

Фото профиля Chibueze Samuel
Chibueze Samuel2 месяцев назад

Wow this country is finish president tinubu.... You cost all this I swear the way thieves are increasing in this country is to much..... New style everyday

Фото профиля Webcrypt4X 💎
Webcrypt4X 💎2 месяцев назад

So this guy no dance??? Una just waste my mb

Фото профиля delb 𝐴𝑖
delb 𝐴𝑖2 месяцев назад

The kind panel beating wea go sup for this guy body no be here.

Фото профиля buzzi
buzzi2 месяцев назад

🤣🤣imagine how the son go be if God no later take control

Фото профиля PAUL EYITEMI 🇳🇬
PAUL EYITEMI 🇳🇬2 месяцев назад

This is how we are going to be treating this criminal Politicians now

Фото профиля KEMA💜🖤
KEMA💜🖤2 месяцев назад

Jesus Christ… this people are going crazy now

Фото профиля Oriyoms
Oriyoms2 месяцев назад

Omoo, this one Na real ogbonge thief oo

Фото профиля 6ix😤🤬🥶
6ix😤🤬🥶2 месяцев назад

This guy don watch B13 die 💀😂😂😂😂

Фото профиля Didithegame
Didithegame2 месяцев назад

This is what you get when anesthetics is more important than quality, how can burglary be that easy to bend and penitrate

Фото профиля ThugBaby🕷️
ThugBaby🕷️2 месяцев назад

Make una easy dey beat thief this days oo my lord say he go come like a thief in the night make una no go cause wahala oo

Фото профиля Akeem Philip Akeem
Akeem Philip Akeem2 месяцев назад

Imagine say as him enter finish ee go carry cutlass and knife straight. Person wey una suppose twist him leg and hand

Фото профиля Daniel Chukwudi Chijindu
Daniel Chukwudi Chijindu2 месяцев назад

This period make una no go thief ooo 😂😂😂

Фото профиля Petsolad
Petsolad2 месяцев назад

Any time I see this aluminum burglary the thing the piss me off who started this shit what happened to iron rod ??

Фото профиля MR KAPABLE ⭐🧢
MR KAPABLE ⭐🧢2 месяцев назад

EXTRA TUTORIAL CLASS 😂

Фото профиля Hail Segvill
Hail Segvill2 месяцев назад

Why can’t he channel that energy into something profitable? Thieves will always be thieves. Imagine a guy terrorizing a community for months, should we blame the government for that? If he needed money to do something meaningful, one attempt should be enough. It’s pure greed

Фото профиля king 👑
king 👑2 месяцев назад

Me looking at him from that window angle 😌

Фото профиля Olamide
Olamide2 месяцев назад

Spiderman

Фото профиля Chakam
Chakam2 месяцев назад

How he be deh plan to come out?

Фото профиля CHIEF EZ
CHIEF EZ2 месяцев назад

Na fela kuti style o

Фото профиля Bearwis
Bearwis2 месяцев назад

You go act passion of the thief Yami

Похожие видео