正在加载视频...
视频加载失败
This same Davido team??? 😂
27 条评论

Slovido sef na less here!

I just Dey look them as them Dey make noise. Why all of them no Dey put chest when @wizkidayo enter Lagos

Omo na beta material be this oo 😂🤣

Davido forget say internet no dey forget ni

All these ones no get level na🤣😭.. 30Dummies

Dem no born am make e reply again😂

@davido see your team bunch of shiiits

Many many igbati 🤣🤣

Ask for context first asshole Make tunez act first u go know Una say wiz na get Lagos but them never still touch burna or he team as den play shitty tunez 💩 reach

All FCs are foolish and desperate 🤡

Na ogun go kill all fc plus wizkid him self

Nah so una talk till today nothing una do burna

Big lies this was when they were working for Wizkid

@Lifeiseazii 😂

Wait who be this ones

😂😂😂

So person wey fit beat you for 2015 fit still beat you for 2026?

@Grok is this true

You be fool

This guy on white is always on here making mouth

Won lo shey anyhow Nii Quilox. Awon aiye bo won bii werey. Mushin lo ni Quilox ema mo ikan ti e shey.

😂😂💔

@grok when is this ?

Abi na tunez dey loose guard dey walk alone. Himself for put men for body nake the thing sweet

I wonder ooooo

😂😂

Is looking for person were wan kill am
相关视频
Na this same Davido wey sing this song una dey compare with Olamide?? 😂😭
Clifford💐
125,850 次观看 • 1 个月前
