Loading video...
Video Failed to Load
This story never complete 😂
197,924 views • 3 months ago •via X (Twitter)
37 Comments

She why some men dey mumu, how will you be playing the long game and keep spending on a woman that you’re meant to just ask how much for her services

Shey the babe get body odour?? Why the guy dey squeeze face like that?😂

lol, na so the guy dey do

Lol.. okay

I hate this senseless interview no form of sense in it what so ever...

U gave him bj, but he didn’t sleep with u 😌

Buy wig, buy clothes, buy Sharwama, pay bills all in the name you want to knack Something he could have achieved with 20k Oh no.

Any man who depends on money to attract a woman is a waste of XY chromosomes. Your money should be extra.

Swear say the guy no fuck u…. Bastard!

Thief….you jus met him and you are already eating his money

See thief. I blame boy wey dey splurge on who dem dey use truth and dare screw for house party with zero financial commitment

Guys abeg no dey hide your intentions behind let's be friends. Just ask for what you really want, the one that wants you or like you would say yes and the one that doesn't would say no and it's all good... No need to be stressing

God suppose take this girl sha 🤣🤣🤣💔 Even the guy sef

Abeg keep the video well oh in case something happen for future

Thunder fire this girl..... very wicked bitch

God go just punish all this girls....so she no think say the guy want her body when en dey do all those things for her even invite her come house....the guy sef useless...you buy wig for girl you never nack😂😂😂

Which kind dirty friend you dey follow man dey do, when you dey cook spaghetti and chop shawarma you don forget..omo spread legs jare lol

This energy of “We Just Met, We’ve Not Really Known Ourselves” should extend to paying bills. Why not tell a guy that, “Guy We Just Met Now, You Shouldn’t Spend On Me Just Yet”!

Pay small bills as how 😒😑 Wig na small bills?😂😭

Oh girls mumu ooo as you dey like this guy meet you dey spend you no reject him spending or gifts ooo. He invited you to his house and you went around 9pm and stayed till 12 and you thought you guys were just beaties? Now I see why yahoo boys dey use them😂

I hate guys who pay bills in expectations being shown mercy

The guy is a fool. This is the problem of guys trying to use money to attract girls.

Putting it in the mouth is good but not the hoe. Girls of this generation are just so much confused 😕

I so much hate this street vibes in some girls . Tufiakwa

Her singleness go long

The interviewer i just dislike his content everything going on in that video are all cooked, there was an interview of him i watched a while ago, were the person he was interviewing was doing advert for a brand, I be like wtf

Watching stupid shit is really easy of time, always this guy or girl. Sex this and that, nonsense

After eating everything,you de ask watin sup,,,,OMO CLIMB BED

He pays your bill,you no get handiwork? He invited you over to his place to come and watch movies,and you go,you no serious

“Him done pay bills small ooo” Na that part vex me 😂😂

Some of una no just like dey remit sha

The full sangotedo don smash this girl

Your singleness go long ooo. You’ve not gotten to know yourself but you’ve gotten to spend his money

No b the tip again ooo😂now na only head Una dy give o😂😭😭

Uzama no line for him lyrics 🤌😂 "Girls own no pass shawarma" Na shawarma he buy for her the girl follow bestie go house

Aje he story never complete 😂🤣 Watin bestie sound like for her ear?

N men I blame .... Girl no rate you...no claim she never know you well...you don dey over spend...

