Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This video dey always muzz me. ๐
991,801 Aufrufe โข vor 3 Jahren โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

Na that shoe wey the driver carry go pain am pass. Like how do you explain to people the reason why youโre this dressed without 1 shoe?๐ญ

The cameraman deserve cold zobo ๐๐๐๐๐

Okay ๐ but that driver wey off shoe โฆ. Why did he take off the shoe ?

More like, โna where your madness end, my own startโ๐

๐๐

This must be a joke๐๐๐

Lagos is a crazy place tbh. ๐ญ

Omo this camera man! E sabi work ๐ญ๐ญ๐คฃ

I hate Lagos ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Why the other driver no jam em hand for door make the fight switch

Lagos is not for the faint hearted

I think about this video everyday, thank God it found it way to my tl ๐

There are actual tears in my eyes,Iโm screaming like a mad person.๐ญ๐๐๐๐

๐ ๐ till date I remember my shoe ๐ still Dey with conductor . Nah long story . I go Ikeja go buy phone 2002 ๐ ๐ Dem give me fufu after dem come scam me join inside Agoragora my brother . Time to pay no money ooo . My shoe is gone . Them push me outside. Nah leg I use enter house . . Agoragora. ๐ ๐ moto wey no dey stop before you go come down ๐ ๐

I am dying ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐Lagossss

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

@AbimTheBaller That guy wen commot car start dey beat am no be better person .

that Lexus driver na Jonzin ๐

๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

๐๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

Why did he want to come down

It gets better every second ๐ญ๐

๐คฃ

Your people.๐ญ

Nothing supposed dey concern lagos people and dressing responsible..

Lagos is not for the weak ๐

Oga no gree make dem use him car for ring

๐๐๐that guy that came out of the camry

I screamed when he lifted himmmm ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Biko who know Watin cause this fight

Somebody Said to come down na wahala for Lagos
รhnliche Videos
Sensitive content
๐๐ this Egbon dey muzz me
Uncle Femi Dapson
399,597 Aufrufe โข vor 2 Jahren
