Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This video dey always muzz me. 😂

991,801 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Ojie Osas
Ojie Osas3 лет назад

Na that shoe wey the driver carry go pain am pass. Like how do you explain to people the reason why you’re this dressed without 1 shoe?😭

Фото профиля Zelsa.sats
Zelsa.sats3 лет назад

The cameraman deserve cold zobo 😂😂😂😂😂

Фото профиля Aunty Idera of Ibadan
Aunty Idera of Ibadan3 лет назад

Okay 😂 but that driver wey off shoe …. Why did he take off the shoe ?

Фото профиля Ojie Osas
Ojie Osas3 лет назад

More like, “na where your madness end, my own start”😂

Фото профиля Aunty Idera of Ibadan
Aunty Idera of Ibadan3 лет назад

😂😂

Фото профиля Ada The Baby
Ada The Baby3 лет назад

This must be a joke😂😂😂

Фото профиля Ojie Osas
Ojie Osas3 лет назад

Lagos is a crazy place tbh. 😭

Фото профиля Testimony Tobi Segun
Testimony Tobi Segun3 лет назад

Omo this camera man! E sabi work 😭😭🤣

Фото профиля Renée
Renée3 лет назад

I hate Lagos 😭😭😭😭😭😭😭

Фото профиля legistic Agunwa
legistic Agunwa3 лет назад

Why the other driver no jam em hand for door make the fight switch

Фото профиля Lord Lex
Lord Lex3 лет назад

Lagos is not for the faint hearted

Фото профиля Confidence
Confidence3 лет назад

I think about this video everyday, thank God it found it way to my tl 😂

Фото профиля nwababy.
nwababy.3 лет назад

There are actual tears in my eyes,I’m screaming like a mad person.😭😂😂😂😂

Фото профиля Wellness Researcher
Wellness Researcher3 лет назад

😂 😂 till date I remember my shoe 👞 still Dey with conductor . Nah long story . I go Ikeja go buy phone 2002 😂 😂 Dem give me fufu after dem come scam me join inside Agoragora my brother . Time to pay no money ooo . My shoe is gone . Them push me outside. Nah leg I use enter house . . Agoragora. 😂 😂 moto wey no dey stop before you go come down 😂 😂

Фото профиля Eazy M
Eazy M3 лет назад

I am dying 🤣🤣

Фото профиля 𝓢𝓸𝓷𝓲𝓪 J…
𝓢𝓸𝓷𝓲𝓪 J…3 лет назад

😂😂😂Lagossss

Фото профиля Big Baby🌚❤️
Big Baby🌚❤️3 лет назад

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😏

Фото профиля Guchi
Guchi3 лет назад

@AbimTheBaller That guy wen commot car start dey beat am no be better person .

Фото профиля the.demigod
the.demigod3 лет назад

that Lexus driver na Jonzin 😂

Фото профиля M4N1PL3
M4N1PL33 лет назад

🤣🤣

Фото профиля PAPA WEMBA
PAPA WEMBA3 лет назад

😂😂😂😂

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟3 лет назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля adekoya ramon
adekoya ramon3 лет назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля 𝕁 𝕀 𝕄 𝕄 𝕀 𝔼 ™
𝕁 𝕀 𝕄 𝕄 𝕀 𝔼 ™3 лет назад

😂😂😂

Фото профиля Cmvng
Cmvng3 лет назад

Why did he want to come down

Фото профиля Jojo
Jojo3 лет назад

It gets better every second 😭😂

Фото профиля Mide Ajiboye
Mide Ajiboye3 лет назад

🤣

Фото профиля Ojie Osas
Ojie Osas3 лет назад

Your people.😭

Фото профиля El change my mind
El change my mind3 лет назад

Nothing supposed dey concern lagos people and dressing responsible..

Фото профиля Unbothered Bimbola
Unbothered Bimbola3 лет назад

Lagos is not for the weak 😂

Фото профиля KK Dollar sign
KK Dollar sign3 лет назад

Oga no gree make dem use him car for ring

Фото профиля Osas 👨🏾‍💻
Osas 👨🏾‍💻3 лет назад

😂😂😂that guy that came out of the camry

Фото профиля Sweet Ope
Sweet Ope3 лет назад

I screamed when he lifted himmmm 😭😭😭😭😭

Фото профиля Anniepom
Anniepom3 лет назад

Biko who know Watin cause this fight

Фото профиля Rae The Designer
Rae The Designer3 лет назад

Somebody Said to come down na wahala for Lagos

Похожие видео

😂😂 this Egbon dey muzz me
1:37

Sensitive content

😂😂 this Egbon dey muzz me

Uncle Femi Dapson

399,597 просмотров • 2 лет назад