Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This video dey kee me 😂😂😭

281,198 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

THE KINGPIN 💯 profil fotoğrafı
THE KINGPIN 💯1 yıl önce

Lol we all once did it tho. Experience and story to tell

👑 profil fotoğrafı
👑1 yıl önce

New taker never see this kind one before

👑 cruise 👑 profil fotoğrafı
👑 cruise 👑1 yıl önce

There’s no one get it at first trial Unless say you wan lie 😂😂😂😂

Temi 💨 profil fotoğrafı
Temi 💨1 yıl önce

New taker don go lodge 😂

Danny black🦍👑 profil fotoğrafı
Danny black🦍👑1 yıl önce

He be like the day wey I first enter bank you need to see the wey me and gt bank door dey do all eyes were on me 😂

VYNCXNT DHA SHYNE profil fotoğrafı
VYNCXNT DHA SHYNE1 yıl önce

See this

JHɐɱɛʂ profil fotoğrafı
JHɐɱɛʂ1 yıl önce

Na why dem dey make d money sha😂😂exposure follow

MickyD profil fotoğrafı
MickyD1 yıl önce

Ein place am everywhere but avoided the right place. This na for content, ein be like person getting 0/400 in jamb. I go argue say the person dey very intelligent to be able to carefully avoid all the right answers.

Fine Girl Bella profil fotoğrafı
Fine Girl Bella1 yıl önce

I don’t even know why I like that he figured it out

Big not Wiz profil fotoğrafı
Big not Wiz1 yıl önce

While some people will tell you going out is waste of money 😂 nah the result be this My brother go out and get that exposure, life is beautiful 🤩 change your mentality today You’ll always dream big having the right exposure

Benzer Videolar