正在加载视频...
视频加载失败
#TmT 🔥 incoming
96,051 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Ayomiderill1 年前
Since August 100 likes 🤣🤣🤣 your life don spoil! If I start music today I go get pass 100 likes in a week 😹🤣

Bamidele Mathew1 年前
So na FC you wan take promote your incoming. lol 😂😂😂😂😂

DC1 年前
Incoming ❌ Upcoming artist ✅

MDalkali011 年前
😂

30 Bingo1 年前
Boring, just keep am for hard drive abeg abi make you troway d laptop wey you save am on

Nanya💕1 年前
136 likes, upcoming artist 😂

MDalkali011 年前
Remain 1year make u be a fool forever, couz u already 39yrs 😂💔

🎯1 年前
Upcoming artist better enter computer village with speaker if dem go fit help your life

TOO SLEEK😈🐍1 年前
So na this rubbish make you Dey fool today lol 😂 e no go better for you

Daniel Dee1 年前
Flop 😂🤣🤣
