Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Trench Boy is Goated 😂😂

189,773 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Hexagon's profile picture
Hexagon1 year ago

Very true… but you forgot the last stage. SLEEP😂

AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️'s profile picture
AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️1 year ago

I’m number 3 the day I taste choco milo 😂😂😭😭😭

AGU👑's profile picture
AGU👑1 year ago

Omo this prayer part 😂😂😂😂 E get one Cana wey I carry one day Omo the mkt hit me hard so tey I tire to Dey fight my demons inside Omo na so I enter room coded go Dey pray to my God , my guys wey Dey parlour no even know wetin Dey sup 😂😂😂😂

LanreBerry 🩵🦅's profile picture
LanreBerry 🩵🦅1 year ago

E get one strains I carry for blocks party, how I reach my own block cant even rememba immediately I enta my abode I enter restroom spent like 30mins without doing anything just fighting my demon, I start dey think say I go run mad I run go lock door mk I no enter market incase😅

Daniel Jacob🧕🏾❤️'s profile picture
Daniel Jacob🧕🏾❤️1 year ago

First time I had edibles, the paranoia wey enter my body. I first call the guy wey give ask am wether anybody don mad from this edibles😭😂😂😂

TimX | Million-Dollar UX Designer 💸🚀's profile picture
TimX | Million-Dollar UX Designer 💸🚀1 year ago

Can’t relate

Gooba's profile picture
Gooba1 year ago

It’s the acceptance for me😅😅

SMILESTV 🤣😎's profile picture
SMILESTV 🤣😎1 year ago

This guy is so good 🤣🤣🤣🤣🤣

Alan Wanker's profile picture
Alan Wanker1 year ago

I think the prayer part should be number 6. While the acceptance is number 4. Number 5 would be you discovering that you've signed up for more than your mind can handle.that moment you start projecting your death or running full time mad.

StoneAge's profile picture
StoneAge1 year ago

That prayer na confirmation say you be GOAT 🤣