Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Trench Boy is the best content creator! 😂😂

411,526 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля The godmother
The godmother1 год назад

@TeniolaYBNL If it isn't a relationship tell her early o Women sabi assume

Фото профиля khingz
khingz1 год назад

@TeniolaYBNL You go come Dey go o. I wan travel

Фото профиля Big J👩💎
Big J👩💎1 год назад

@TeniolaYBNL I like him, he's so real with his acting

Фото профиля KETAPUNK.eth
KETAPUNK.eth1 год назад

@TeniolaYBNL Omo no be joke ooo This thing dey scary at times and some girls know how to just blend in someone’s life asapu

Фото профиля Lucky🏖️
Lucky🏖️1 год назад

@TeniolaYBNL You go know say this trench boy na better ashawo. How he dey think these things if e never experience am😂

Фото профиля O Y E L E K E
O Y E L E K E1 год назад

@TeniolaYBNL That condom part is so real, they don’t wanna get preggy but would still go raw

Фото профиля d.prince
d.prince1 год назад

@TeniolaYBNL Na so she say she wan come stay two weeks for my house I decline asap me way hate clinginess anything way pass two days i no do abeg

Фото профиля Ethan Gideon
Ethan Gideon1 год назад

@TeniolaYBNL U see that condom own. She must buy ham back.. na full time set up o

Фото профиля e.miles🇬🇭🇺🇸
e.miles🇬🇭🇺🇸1 год назад

@TeniolaYBNL Omo this guy too funny 😂

Фото профиля sowande
sowande1 год назад

@TeniolaYBNL My guy Dey come spend like evening for my side niw steady cause babe wey come around don Dey use 1 month already , she no wan comot again 😂

Похожие видео