Loading video...
Video Failed to Load
Trust issues 😂😂 Lakaka and Zobo
135,766 views • 1 month ago •via X (Twitter)
35 Comments

Mozkoh na my all-time comedy skit fav 😂😂

2 mad men, I never finish the skit but I wan laff die

A lot no go understand this but this the best have seen today

E sure me say mozkoh go use cutlass cut lass him 😂😂😂

This guy carry full street enter comedy 😂😂 “You Dey work, you work pass workaholic?” 😂😂

@SoulOnFire_0 E say na based on track records 😂 we no fit work ..”success “ yet e still achieve e kappa to prove point

Zobo. Your body just calm as you see person wey pass you. Well, run for your life oo, the trust issues is too much.😂

Zobo no dey disappoint 😂😂

You work pass workaholic 😂

Lol 😂, una three dey mad ahswrr

Two idiot meet, I swear I don laugh tire 😀😀😀

You de prove yourself to Mozkoh 😂 Make Mozkoh prove himself to you too? 😂

Why zobo go be Man U fan? 😭

They trust each other too much to believe each other

Israel and Palestine trying to work together.

I de prove myself to you nah 😜

Everywhere rough brotheeeerr archive watin U fit archive at a moment o

Who thief pass erekere or zobo😂

Which kind skit be this😂😂

Omo the story weh them tell hear E long this street work full of trust issues E nor get how E won be

🤣🤣🤣na the threatening wey make am give him back him phone na him dey make me laugh 🤣🤣🤣🤣

Middle men too many for the job 😹😹😹

Funniest skit I’ve seen lately, that cultist bros na legend 100%

Zobo is going advance. Who got this idea?

End to end encryption

I know say this combo no fit work from the beginning. 🤣😂🤣😂🤣

See as you the embarrass your self. 🤣

Mozkoh always for you ♥️ Wait o, that white building mad gàn

Bobo and talkless be the shameless people who i know

This was very interesting to watch 😄

Base on track record 😂😂😂

Work is done already

This two na better fit 😂😂😂

📍

🤣🤣🤣
