Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Una dey talk o, for this same Twitter? 😂😂

137,682 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von NUEL🔥
NUEL🔥vor 10 Tagen

Some people be fool Shey na the only bank him dey use

Profilbild von Jare2071
Jare2071vor 10 Tagen

Na the SHE GOAT wey say my man guide pass am thunder suppose fire her

Profilbild von Olaoluwa 
Olaoluwa vor 10 Tagen

Zlstsn send account let's make it 550m threw me off like 😂😂😂😂🤣

Profilbild von Okafor Nnadozie
Okafor Nnadozievor 10 Tagen

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app but that money 💰 is really big that is not a small amount of money for real.

Profilbild von Nicodemus
Nicodemusvor 10 Tagen

@TheDamiForeign wey him brain dey touch sometimes😅

Profilbild von Julius Amos
Julius Amosvor 10 Tagen

All these people wey dey talk no get shishi for account oh... Online lowa awon fenu wugate

Profilbild von Kess_mt
Kess_mtvor 10 Tagen

That’s 4.3 million cedis 🤯 and u guys are calling him broke

Profilbild von zenDrx
zenDrxvor 10 Tagen

My man guide pass am and he no buy am blue tick lol 😹😹🥀

Profilbild von Michael luigi
Michael luigivor 10 Tagen

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app

Profilbild von Chuks
Chuksvor 10 Tagen

Dami way use 3 years save money to buy tokumbo car

Profilbild von Dozie Jeffrey
Dozie Jeffreyvor 10 Tagen

So una don't increase wealth cut off mark again🥲

Profilbild von GREATIBY
GREATIBYvor 10 Tagen

Boss this one na less normally o 😂

Profilbild von Hanny 🌚
Hanny 🌚vor 10 Tagen

So for this whole CS , no be understand “cruise” ? Lailah

Profilbild von God Leads
God Leadsvor 10 Tagen

Shey no be another acct Zlatan take send those money comot from.una kan talk anyhow..

Profilbild von The Ikorodu Lad
The Ikorodu Ladvor 10 Tagen

He’s clearly the one that don’t understand the comments Every comment he read out were just sarcasm

Profilbild von ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟
ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟vor 10 Tagen

Because of just one bank una talk say he broke Man can’t have one bank i am fucking sure if that maybe na nightlife aza he open nobody fit tell

Profilbild von 𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷
𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷vor 10 Tagen

Nah bant full X 😂

Profilbild von Godwin
Godwinvor 10 Tagen

Person just show Una change way e wan spend for club Una dey say e broke lol 😂 Cus dem no show una dollar account 😂

Profilbild von Hub pidgin
Hub pidginvor 10 Tagen

Na 500m 😂😂😂😂una dey degrade like this

Profilbild von KINGS
KINGSvor 10 Tagen

Women no dey guide na

Profilbild von HUNCHO 🧘🏽🖤
HUNCHO 🧘🏽🖤vor 10 Tagen

Girls useless gannn ooo "my man guide pass am" 😂😂

Profilbild von Stacey Allen Yus
Stacey Allen Yusvor 9 Tagen

You see that words M U M U na woman get am leave am for them 😹😂😂💔

Profilbild von 𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼
𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼vor 10 Tagen

@grok what’s the handle of the guy

Profilbild von H
Hvor 10 Tagen

That’s definitely his account with the lowest available balance! 😂 @Zlatan_Ibile don give una something to talk as una jobless

Profilbild von Mr Gabzy
Mr Gabzyvor 10 Tagen

When dey see this money I dey use my life play 😅😅😅🧁🙂‍↔️😤

Profilbild von op_waya 🚀
op_waya 🚀vor 10 Tagen

Person wey get full store

Profilbild von Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiruvor 10 Tagen

Lol 😂 twitter mad oo

Profilbild von Faruq Alabi
Faruq Alabivor 10 Tagen

Omoh When me sef go dey talk say 500 million naira is still brokeness?

Profilbild von Gabriel Tee
Gabriel Teevor 10 Tagen

Half a billion

Profilbild von Seyipadi🚀🚀
Seyipadi🚀🚀vor 9 Tagen

Foolish people, both the poster and the commenter on that very post, infact all of you are very useless, bunch of numbskulls. How do you even expect someone like Zlatan make use of just one account to start with🤷🏾‍♂️?. Common sense isn’t common anyway.

Profilbild von ALE☠️IS
ALE☠️ISvor 9 Tagen

Woman no Dey guide for their family, na why that one say her man guide pass am.

Profilbild von Biggestt⭐️
Biggestt⭐️vor 10 Tagen

All of Una Dey talk o😂

Profilbild von The Nothing
The Nothingvor 8 Tagen

Fun fact, that money isn’t his real money, i can tell you that for a fact Its something call demo funds, its just for the sake of running ads, nothing more

Profilbild von Tunde
Tundevor 10 Tagen

Broke people with negativity

Ähnliche Videos