Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Una dey talk o, for this same Twitter? 😂😂

137,682 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля NUEL🔥
NUEL🔥10 дней назад

Some people be fool Shey na the only bank him dey use

Фото профиля Jare2071
Jare207110 дней назад

Na the SHE GOAT wey say my man guide pass am thunder suppose fire her

Фото профиля Olaoluwa 
Olaoluwa 10 дней назад

Zlstsn send account let's make it 550m threw me off like 😂😂😂😂🤣

Фото профиля Okafor Nnadozie
Okafor Nnadozie10 дней назад

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app but that money 💰 is really big that is not a small amount of money for real.

Фото профиля Nicodemus
Nicodemus10 дней назад

@TheDamiForeign wey him brain dey touch sometimes😅

Фото профиля Julius Amos
Julius Amos10 дней назад

All these people wey dey talk no get shishi for account oh... Online lowa awon fenu wugate

Фото профиля Kess_mt
Kess_mt10 дней назад

That’s 4.3 million cedis 🤯 and u guys are calling him broke

Фото профиля zenDrx
zenDrx10 дней назад

My man guide pass am and he no buy am blue tick lol 😹😹🥀

Фото профиля Michael luigi
Michael luigi10 дней назад

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app

Фото профиля Chuks
Chuks10 дней назад

Dami way use 3 years save money to buy tokumbo car

Фото профиля Dozie Jeffrey
Dozie Jeffrey10 дней назад

So una don't increase wealth cut off mark again🥲

Фото профиля GREATIBY
GREATIBY10 дней назад

Boss this one na less normally o 😂

Фото профиля Hanny 🌚
Hanny 🌚10 дней назад

So for this whole CS , no be understand “cruise” ? Lailah

Фото профиля God Leads
God Leads10 дней назад

Shey no be another acct Zlatan take send those money comot from.una kan talk anyhow..

Фото профиля The Ikorodu Lad
The Ikorodu Lad10 дней назад

He’s clearly the one that don’t understand the comments Every comment he read out were just sarcasm

Фото профиля ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟
ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟10 дней назад

Because of just one bank una talk say he broke Man can’t have one bank i am fucking sure if that maybe na nightlife aza he open nobody fit tell

Фото профиля 𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷
𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷10 дней назад

Nah bant full X 😂

Фото профиля Godwin
Godwin10 дней назад

Person just show Una change way e wan spend for club Una dey say e broke lol 😂 Cus dem no show una dollar account 😂

Фото профиля Hub pidgin
Hub pidgin10 дней назад

Na 500m 😂😂😂😂una dey degrade like this

Фото профиля KINGS
KINGS10 дней назад

Women no dey guide na

Фото профиля HUNCHO 🧘🏽🖤
HUNCHO 🧘🏽🖤10 дней назад

Girls useless gannn ooo "my man guide pass am" 😂😂

Фото профиля Stacey Allen Yus
Stacey Allen Yus9 дней назад

You see that words M U M U na woman get am leave am for them 😹😂😂💔

Фото профиля 𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼
𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼10 дней назад

@grok what’s the handle of the guy

Фото профиля H
H10 дней назад

That’s definitely his account with the lowest available balance! 😂 @Zlatan_Ibile don give una something to talk as una jobless

Фото профиля Mr Gabzy
Mr Gabzy10 дней назад

When dey see this money I dey use my life play 😅😅😅🧁🙂‍↔️😤

Фото профиля op_waya 🚀
op_waya 🚀10 дней назад

Person wey get full store

Фото профиля Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiru10 дней назад

Lol 😂 twitter mad oo

Фото профиля Faruq Alabi
Faruq Alabi10 дней назад

Omoh When me sef go dey talk say 500 million naira is still brokeness?

Фото профиля Gabriel Tee
Gabriel Tee10 дней назад

Half a billion

Фото профиля Seyipadi🚀🚀
Seyipadi🚀🚀9 дней назад

Foolish people, both the poster and the commenter on that very post, infact all of you are very useless, bunch of numbskulls. How do you even expect someone like Zlatan make use of just one account to start with🤷🏾‍♂️?. Common sense isn’t common anyway.

Фото профиля ALE☠️IS
ALE☠️IS9 дней назад

Woman no Dey guide for their family, na why that one say her man guide pass am.

Фото профиля Biggestt⭐️
Biggestt⭐️10 дней назад

All of Una Dey talk o😂

Фото профиля The Nothing
The Nothing8 дней назад

Fun fact, that money isn’t his real money, i can tell you that for a fact Its something call demo funds, its just for the sake of running ads, nothing more

Фото профиля Tunde
Tunde10 дней назад

Broke people with negativity

Похожие видео