Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Una dey talk o, for this same Twitter? 😂😂

137,682 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)

34 Yorum

NUEL🔥 profil fotoğrafı
NUEL🔥10 gün önce

Some people be fool Shey na the only bank him dey use

Jare2071 profil fotoğrafı
Jare207110 gün önce

Na the SHE GOAT wey say my man guide pass am thunder suppose fire her

Olaoluwa  profil fotoğrafı
Olaoluwa 10 gün önce

Zlstsn send account let's make it 550m threw me off like 😂😂😂😂🤣

Okafor Nnadozie profil fotoğrafı
Okafor Nnadozie10 gün önce

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app but that money 💰 is really big that is not a small amount of money for real.

Nicodemus profil fotoğrafı
Nicodemus10 gün önce

@TheDamiForeign wey him brain dey touch sometimes😅

Julius Amos profil fotoğrafı
Julius Amos10 gün önce

All these people wey dey talk no get shishi for account oh... Online lowa awon fenu wugate

Kess_mt profil fotoğrafı
Kess_mt10 gün önce

That’s 4.3 million cedis 🤯 and u guys are calling him broke

zenDrx profil fotoğrafı
zenDrx10 gün önce

My man guide pass am and he no buy am blue tick lol 😹😹🥀

Michael luigi profil fotoğrafı
Michael luigi10 gün önce

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app

Chuks profil fotoğrafı
Chuks10 gün önce

Dami way use 3 years save money to buy tokumbo car

Dozie Jeffrey profil fotoğrafı
Dozie Jeffrey10 gün önce

So una don't increase wealth cut off mark again🥲

GREATIBY profil fotoğrafı
GREATIBY10 gün önce

Boss this one na less normally o 😂

Hanny 🌚 profil fotoğrafı
Hanny 🌚10 gün önce

So for this whole CS , no be understand “cruise” ? Lailah

God Leads profil fotoğrafı
God Leads10 gün önce

Shey no be another acct Zlatan take send those money comot from.una kan talk anyhow..

The Ikorodu Lad profil fotoğrafı
The Ikorodu Lad10 gün önce

He’s clearly the one that don’t understand the comments Every comment he read out were just sarcasm

ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟 profil fotoğrafı
ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟10 gün önce

Because of just one bank una talk say he broke Man can’t have one bank i am fucking sure if that maybe na nightlife aza he open nobody fit tell

𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷 profil fotoğrafı
𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷10 gün önce

Nah bant full X 😂

Godwin profil fotoğrafı
Godwin10 gün önce

Person just show Una change way e wan spend for club Una dey say e broke lol 😂 Cus dem no show una dollar account 😂

Hub pidgin profil fotoğrafı
Hub pidgin10 gün önce

Na 500m 😂😂😂😂una dey degrade like this

KINGS profil fotoğrafı
KINGS10 gün önce

Women no dey guide na

HUNCHO 🧘🏽🖤 profil fotoğrafı
HUNCHO 🧘🏽🖤10 gün önce

Girls useless gannn ooo "my man guide pass am" 😂😂

Stacey Allen Yus profil fotoğrafı
Stacey Allen Yus9 gün önce

You see that words M U M U na woman get am leave am for them 😹😂😂💔

𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼 profil fotoğrafı
𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼10 gün önce

@grok what’s the handle of the guy

H profil fotoğrafı
H10 gün önce

That’s definitely his account with the lowest available balance! 😂 @Zlatan_Ibile don give una something to talk as una jobless

Mr Gabzy profil fotoğrafı
Mr Gabzy10 gün önce

When dey see this money I dey use my life play 😅😅😅🧁🙂‍↔️😤

op_waya 🚀 profil fotoğrafı
op_waya 🚀10 gün önce

Person wey get full store

Oyafemi kabiru profil fotoğrafı
Oyafemi kabiru10 gün önce

Lol 😂 twitter mad oo

Faruq Alabi profil fotoğrafı
Faruq Alabi10 gün önce

Omoh When me sef go dey talk say 500 million naira is still brokeness?

Gabriel Tee profil fotoğrafı
Gabriel Tee10 gün önce

Half a billion

Seyipadi🚀🚀 profil fotoğrafı
Seyipadi🚀🚀9 gün önce

Foolish people, both the poster and the commenter on that very post, infact all of you are very useless, bunch of numbskulls. How do you even expect someone like Zlatan make use of just one account to start with🤷🏾‍♂️?. Common sense isn’t common anyway.

ALE☠️IS profil fotoğrafı
ALE☠️IS9 gün önce

Woman no Dey guide for their family, na why that one say her man guide pass am.

Biggestt⭐️ profil fotoğrafı
Biggestt⭐️10 gün önce

All of Una Dey talk o😂

The Nothing profil fotoğrafı
The Nothing8 gün önce

Fun fact, that money isn’t his real money, i can tell you that for a fact Its something call demo funds, its just for the sake of running ads, nothing more

Tunde profil fotoğrafı
Tunde10 gün önce

Broke people with negativity

Benzer Videolar