正在加载视频...

视频加载失败

Una dey talk o, for this same Twitter? 😂😂

137,682 次观看 • 10 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

NUEL🔥 的头像
NUEL🔥10 天前

Some people be fool Shey na the only bank him dey use

Jare2071 的头像
Jare207110 天前

Na the SHE GOAT wey say my man guide pass am thunder suppose fire her

Olaoluwa  的头像
Olaoluwa 10 天前

Zlstsn send account let's make it 550m threw me off like 😂😂😂😂🤣

Okafor Nnadozie 的头像
Okafor Nnadozie10 天前

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app but that money 💰 is really big that is not a small amount of money for real.

Nicodemus 的头像
Nicodemus10 天前

@TheDamiForeign wey him brain dey touch sometimes😅

Julius Amos 的头像
Julius Amos10 天前

All these people wey dey talk no get shishi for account oh... Online lowa awon fenu wugate

Kess_mt 的头像
Kess_mt10 天前

That’s 4.3 million cedis 🤯 and u guys are calling him broke

zenDrx 的头像
zenDrx10 天前

My man guide pass am and he no buy am blue tick lol 😹😹🥀

Michael luigi 的头像
Michael luigi10 天前

The fact that you guys think that's his account balance is crazy but that account was Actually used to promote the app

Chuks 的头像
Chuks10 天前

Dami way use 3 years save money to buy tokumbo car

Dozie Jeffrey 的头像
Dozie Jeffrey10 天前

So una don't increase wealth cut off mark again🥲

GREATIBY 的头像
GREATIBY10 天前

Boss this one na less normally o 😂

Hanny 🌚 的头像
Hanny 🌚10 天前

So for this whole CS , no be understand “cruise” ? Lailah

God Leads 的头像
God Leads10 天前

Shey no be another acct Zlatan take send those money comot from.una kan talk anyhow..

The Ikorodu Lad 的头像
The Ikorodu Lad10 天前

He’s clearly the one that don’t understand the comments Every comment he read out were just sarcasm

ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟 的头像
ASIWAJU OF THE UNIVERSE 🌟10 天前

Because of just one bank una talk say he broke Man can’t have one bank i am fucking sure if that maybe na nightlife aza he open nobody fit tell

𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷 的头像
𝑶𝑭𝑭𝑰𝑪𝑰𝑨𝑳𝑲𝑰𝑵𝑮𝑨𝑩𝑰𝑫𝑬𝑿_𝑽𝑰𝑩𝑬𝒁 🥷10 天前

Nah bant full X 😂

Godwin 的头像
Godwin10 天前

Person just show Una change way e wan spend for club Una dey say e broke lol 😂 Cus dem no show una dollar account 😂

Hub pidgin 的头像
Hub pidgin10 天前

Na 500m 😂😂😂😂una dey degrade like this

KINGS 的头像
KINGS10 天前

Women no dey guide na

HUNCHO 🧘🏽🖤 的头像
HUNCHO 🧘🏽🖤10 天前

Girls useless gannn ooo "my man guide pass am" 😂😂

Stacey Allen Yus 的头像
Stacey Allen Yus9 天前

You see that words M U M U na woman get am leave am for them 😹😂😂💔

𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼 的头像
𝓜𝔸ℓу𝓀🍓☣️🌼10 天前

@grok what’s the handle of the guy

H 的头像
H10 天前

That’s definitely his account with the lowest available balance! 😂 @Zlatan_Ibile don give una something to talk as una jobless

Mr Gabzy 的头像
Mr Gabzy10 天前

When dey see this money I dey use my life play 😅😅😅🧁🙂‍↔️😤

op_waya 🚀 的头像
op_waya 🚀10 天前

Person wey get full store

Oyafemi kabiru 的头像
Oyafemi kabiru10 天前

Lol 😂 twitter mad oo

Faruq Alabi 的头像
Faruq Alabi10 天前

Omoh When me sef go dey talk say 500 million naira is still brokeness?

Gabriel Tee 的头像
Gabriel Tee10 天前

Half a billion

Seyipadi🚀🚀 的头像
Seyipadi🚀🚀9 天前

Foolish people, both the poster and the commenter on that very post, infact all of you are very useless, bunch of numbskulls. How do you even expect someone like Zlatan make use of just one account to start with🤷🏾‍♂️?. Common sense isn’t common anyway.

ALE☠️IS 的头像
ALE☠️IS9 天前

Woman no Dey guide for their family, na why that one say her man guide pass am.

Biggestt⭐️ 的头像
Biggestt⭐️10 天前

All of Una Dey talk o😂

The Nothing 的头像
The Nothing8 天前

Fun fact, that money isn’t his real money, i can tell you that for a fact Its something call demo funds, its just for the sake of running ads, nothing more

Tunde 的头像
Tunde10 天前

Broke people with negativity

相关视频