正在加载视频...
视频加载失败
Una no quick drop this update 😂😂
36 条评论

Update wey mandem dey run with shawties since tey tey for southy

Una dey vex o

Naso una Dey do?

Una as how

Them no quick drop am

They never learn but they will learn the hard way🤣🤣🤣

No dull am

You go learn by force

😂😂 sharp one

I don learn this one

He will learn next time

This guy again lmao, his skits are nice 😂

It is well o 😂😂

Women go leave you oo, dem no like suffer oo

😭😭

Dem no the pay to learn lesson 😂

Chai 😂😂

On God

Lmao 🤣

Na this sound everyone dey use now

I don sabi am now

This guyy😂😂

If you look the girl yansh you go know say ma thief

This guyyy

😂😂

You see oo🤣🤣😹

😂😂

Sharp💯 big sallah don sort with this new scope🤧

Update came late

This guy ehn😂

Na once you go turn oldtaker 😂

🤣🤣🤣🤣

😂

Noted ✅️

The guy don already smash he babe before she drop location na why the location hard am find 😭😭🤣🤣🤣🤣

See update
