Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Una sabi this AI stuff pass each other o! 🤯

462,240 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Solomon
Solomonvor 3 Tagen

Burnaboy own fit still be AI and we no know 😂

Profilbild von Matt Handy
Matt Handyvor 2 Tagen

Burna boy own too fit be Ai make we no know 😃😅

Profilbild von CITY OF DAVID
CITY OF DAVIDvor 3 Tagen

Bugatti will not believe the amount of cars it sold in Nigeria after burna bought his own ... Izz many 😂

Profilbild von يسر
يسرvor 3 Tagen

who con get the car like this 😂

Profilbild von Alberta Decitiboi
Alberta Decitiboivor 3 Tagen

Abi nah AI burna dey use ni🤣🤣🤣

Profilbild von Only 1 Universal 
Only 1 Universal vor 2 Tagen

Una just spoil this Burnaboy car same way BLORD spoil 17promax

Profilbild von KING JOHNNY
KING JOHNNYvor 2 Tagen

@grok what sort of Ai tool is this

Profilbild von Happy § Soul™
Happy § Soul™vor 3 Tagen

Hammzy own is the best, I think 🤔🧐

Profilbild von SNAZZY
SNAZZYvor 2 Tagen

The number has change from 7 to 10 😂😂😂😂

Profilbild von LetThemSay 🇳🇬
LetThemSay 🇳🇬vor 2 Tagen

It’s actually easy You’ll just use another car and tell Ai to change the car to Bugatti

Profilbild von Breezy
Breezyvor 2 Tagen

This guy dey hold o he get features pass ai

Profilbild von Olasunkanmi
Olasunkanmivor 2 Tagen

These guys are just too talented. I like hamizzy movement

Profilbild von EmmeDiq SHAKITI BOBO💯
EmmeDiq SHAKITI BOBO💯vor 3 Tagen

I just tire 😔 the fake life nah Don dey rampart.

Profilbild von Teddy_OST
Teddy_OSTvor 2 Tagen

Find the right tool and sub it e no really Dy hard to do na the subscription money be the issue

Profilbild von PHILEMON🥷📊
PHILEMON🥷📊vor 2 Tagen

This one nor b ai o 😂

Profilbild von Pecallis®
Pecallis®vor 2 Tagen

@D3Sweetheart I’m still confused. How are they able to do this with AI?

Profilbild von Lawrence
Lawrencevor 3 Tagen

Them just want useless this Bugatti for odogwu 😂

Profilbild von Happy § Soul™
Happy § Soul™vor 2 Tagen

This car no be one of one again ooo 😂

Profilbild von jxy
jxyvor 3 Tagen

This one na bebex, e pass AI

Profilbild von Dubem
Dubemvor 2 Tagen

😂😂which AI una dey use

Profilbild von Mayor of X |
Mayor of X |vor 2 Tagen

Bruh ai is getting so sick

Profilbild von Paul Smith
Paul Smithvor 2 Tagen

What's going on here 😂

Profilbild von Omo silifatu
Omo silifatuvor 2 Tagen

Burna boy don cause Wahala 😂

Profilbild von ImDahDude😎
ImDahDude😎vor 2 Tagen

He pass through the tires 😹

Profilbild von AGHAZZY
AGHAZZYvor 2 Tagen

These AI Bugatti creation by Nigerians need to go viral mehn. It’s so Damn good 😮‍💨

Profilbild von GOOD KID 🎲
GOOD KID 🎲vor 3 Tagen

Life is so private nobody knows thats me🤓

Profilbild von ༒☠ ༒
༒☠ ༒vor 3 Tagen

@Ekitipikin go think say nah real 😂

Profilbild von Jäy Päul💙🥷✨
Jäy Päul💙🥷✨vor 2 Tagen

So who be the owner now 😂

Profilbild von _VERYWICKEDMAN👹
_VERYWICKEDMAN👹vor 3 Tagen

Whitish Dey happen 😭😭

Profilbild von Jamet Jedrick
Jamet Jedrickvor 2 Tagen

😂😂

Profilbild von Arbab Abdulsalam
Arbab Abdulsalamvor 2 Tagen

Make una try and change the color

Ähnliche Videos