Loading video...
Video Failed to Load
This my sister really sabi this internet work pass me shuur
157,394 views • 4 months ago •via X (Twitter)
42 Comments

The work dey run for blood aswear, cuz wtf , your sister fit don click the right time to make am for this internet o.

💯

😂😂😂una family too sabi content

Shur

She self don blow , Abi una plan am ? Shuur 😂

@emma2nice_01 Shuur

😂

If you and sister post another video come my timeline, una go hear from my lawyers, una no get elders for village 🤔

Entitlement kills

💯

Mad man 😂😂😂😂

Shuur

😂😂😂

I pray this is just content for my sanity. This is pure witchcraft if it is real. My sibling openly fighting me over my money because she is entitled to it, and she gets donation of 2 million because there are people who feel gehgeh has done her wrong. Am i missing something???Something is obviously wrong in our society. Little wonder people like vdm, blessing ceo and peller are celebrated idols. I genuinely pity this generation

Gehgeh, I nor support you at all 😂😂😂 but where your sister go take fall my hand na when she nor fit account for the 2M wey dem wan raise give her. E go pain me die 😂😂😂. I want that old Nollywood plot twist where your sister becomes extremely wealthy, you enter problem wey na only she fit help you out. People go come beg her, friends, family, and even you, she eventually help cause blood is thicker than water and you guys reconcile and live happily ever after.

I pour you spit gehgeh

Na so Una go dey here dey look Geh Geh sister go buy BMW Very soon 😉 Geh Geh your sister carry fire 🔥🔥🔥🔥 oooh

E don clear say una Dey act film 😂😂

Right now I think say this Internet work na una family inheritance.

None of my siblings will look like this if I have the money. Even currently they're far more better. Oga take care of your family.

You no do anything for her but na your fame She still dey use try gain Favour from Nigerians. She Dey shine under your glory as she don begin her content creator journey.

Your sister don upgrade, she no Dey bread shop again, na apartment she day now, money Dey internet ooo😂

You just want trend and at the same time bring her to limelight. This strategy dey familiar.

I want to sing i want to sing Cray wayyyyyyyy 😅 Baba mavin suppose done sing ur sis oo, see barsssss guy

Gehgeh some of your enemies dey fuel her against you.

@heis_beebah No be your sister you call her ? No be your mama ooooo 😂😂😂 nah thief she be yes nah me talk am Allegedly oooo 😂😂😂

Hmmm, Geh Geh can do better😔 help your sister . This is your sibling, not your cousin. But I hate the level of entitlement. If Geh Geh was not successful, she wouldn’t have found her way out. We should stop encouraging nonsense. Babygirl, get up and hustle

This girl na bad omen. On top another man money o.

So make I help my family member 😂

Una just dey use Nigeria catch cruise...you and your sister plan this thing so shey go get attention and also make money online..una weldone..Na Nigeria wey leave their own problem carry another family problem for head I pity

Guy find food give your sister she never chop since morning

You go learn no worry.. wen this girl come get attention pass you.. honest bunch go first invite her, then she go start charge others for features..she go come get manager come start streaming.. that will be the downfall of the professor

I talk am say una go las las farm us

Entitlement don give you long throat😂

This one na family matter make una go settle am. You sef Gehgeh you no try

I know all this it’s a plan between you and your sister to gain more audience from people.. internet business sha .. Good for you bro 😎

E no concern us ooo if you like no give am Shishi if you like give am the whole world 😎

You and your sister tek some daft Nigerians dey catch traffic for social media. It will really take Nigeria time to develop with this daft mindset. The first time I heard your response to your sisters claim I knew it was staged. I pity for Nigeria. 🇳🇬 Tufiakwa.

Geh geh finally help him sister so u get this talent na him u go sit down Dey wait for gehgeh money 😂 as geh geh Dey help u repost am now u no do video thank am ohh

@Ebukaderealking “Tory for ground” I think say nah help she need

I just knew Gehgeh was right all along except say na planned work oo.

Small small like this Geh geh you fon make your sister celeb oo. Family business don start..
Related Videos
Sensitive content
This Yoruba man wey I call work for my swimming pool no really Sabi work,Watch the rubbish he did
Speed Darlington Akpimmuo
29,723 views • 7 months ago
