Loading video...
Video Failed to Load
Una sabi this AI stuff pass each other o! 🤯
462,240 views • 3 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

Burnaboy own fit still be AI and we no know 😂

Burna boy own too fit be Ai make we no know 😃😅

Bugatti will not believe the amount of cars it sold in Nigeria after burna bought his own ... Izz many 😂

who con get the car like this 😂

Abi nah AI burna dey use ni🤣🤣🤣

Una just spoil this Burnaboy car same way BLORD spoil 17promax

@grok what sort of Ai tool is this

Hammzy own is the best, I think 🤔🧐

The number has change from 7 to 10 😂😂😂😂

It’s actually easy You’ll just use another car and tell Ai to change the car to Bugatti

This guy dey hold o he get features pass ai

These guys are just too talented. I like hamizzy movement

I just tire 😔 the fake life nah Don dey rampart.

Find the right tool and sub it e no really Dy hard to do na the subscription money be the issue

This one nor b ai o 😂

@D3Sweetheart I’m still confused. How are they able to do this with AI?

Them just want useless this Bugatti for odogwu 😂

This car no be one of one again ooo 😂

This one na bebex, e pass AI

😂😂which AI una dey use

Bruh ai is getting so sick

What's going on here 😂

Burna boy don cause Wahala 😂

He pass through the tires 😹

These AI Bugatti creation by Nigerians need to go viral mehn. It’s so Damn good 😮💨

Life is so private nobody knows thats me🤓

@Ekitipikin go think say nah real 😂

So who be the owner now 😂

Whitish Dey happen 😭😭

😂😂

Make una try and change the color
