Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Use your head make dem no use am for you
27,937 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
23 Yorum

GENESIS2 ay önce
If u no use ur head dem go use am for u Street ain’t smiling 💯

DaddyE’s2 ay önce
Sharp

Chrizsmith2 ay önce
His a smooth criminal 😂

DaddyE’s2 ay önce
A smart one I must say

Tippy flex2 ay önce
For Nigeria dem no go still release am,,,, E go still reach station sha

Victor Amadi2 ay önce
Trust no ONE ☝️

DaddyE’s2 ay önce
Trust no one my brother

Naija House Gist2 ay önce
You go reach police station in reality, they smell your mouth

Sir’Kazy 0242 ay önce
No use searching kill the Young man now 😂

Tunik 🇬🇧 🇳🇬 👹2 ay önce
😂😂😂😂

BLVCK BOI2 ay önce
😂

OG swankie2 ay önce
Two bags as how?

Edema Yoyo Uno Of Afrika💪🏿👑🖤🌍2 ay önce
Wisdom Opor!!

Mr 🅿️ee 🦅2 ay önce
You too sharp my guy

Nicolearia2 ay önce
Sharp 🫡

EX NicePerson224🕊️🇬🇭2 ay önce
He did it.🤣🤣🤣🤣

JhaybeeBoi🎧💙2 ay önce
But how e take hide am

DaddyE’s2 ay önce
You no watch the video reach end? Why you dey do like that

Mr Khafil2 ay önce
Una no get sense though

kvng Blaze2 ay önce
This content sweet me 😂

ExhorterToyo ▫️2 ay önce
Trust no man

Chez2 ay önce
Lol 😂

Monday Joe2 ay önce
No be lie 😂😂😂
Benzer Videolar
0:57
Sensitive content
Dem use Range Rover snatch your woman from you before ??
MϧTĚŔ JŰLÏÛ§ 👻 🇬🇭
347,718 görüntüleme • 1 yıl önce
