正在加载视频...
视频加载失败
VDM na werey 😂💔
406,571 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

VDM don pami E wan spoil update for d pastor😂😭

It’s sodium metal and water mixture, we did it in chemistry class. Useless pastors

Na wetin dey occur for this Tinubu zoo

Omo u de expose man of God u don fuck up oh

🤣🤣 science eeeh Na sodium em mix with water that's what cus the reaction which made it to catch fire

Some pastor no dey repeat fra

Both the pastor vdm the guy and every other people that participated in that video especially the guy that allow vdm to use him for that content need to be sentenced to jail for attempted murder imagine make that fire burn him John Thomas he go talk say he Dey do content right ?

Watin be this one again! miracle workers don plenty o😂

The kind of things lagging Africa behind

Thank you for exposing that fool that calls himself a pastor

The thing wey off me The man no wear boxer 😂😂😭

Na lighter and petrol

The mumu who agreed to this display of shame by VDM, I'm sure, doesn't have intentions of having offspring

Vdm dey muzz me ajeh 😂😂

This man the always turn up

Dem don pour carbad for pocket pour water for the chemical reaction 🔥

😂😂😂

😁🤣🤣🤣😁😁😁

Is this real

This year no just favor pastor at all

Casted 😹

Science student can relate

Lol VDM

Werey no wear anything under

😂😂😂 technologia ..... We dey 2026 ohjjh

And the problem be say some fools go still believe say na miracle from their mad pastor.

Vdm even do ham pass d pastor

🤣😂😂😂

Wenti happen

Make I hear anybody talk say school na scam

This one na the real Holy Ghost fire 😂
相关视频
Sensitive content
The werey even buy car. GOD 😭😂😂💔💔
F E E Z
184,473 次观看 • 3 个月前
