Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wahala dey o!
Комментарии: 10

Person talk say when em been go school em no know book.. interviewer say em too no know book.. baba shock shout What the Fawk 😂

Chess can't save these ones

Na that "wat da fuck" off me pass 😂😂😂😆😆

What the fuck!!!!!🤣🤣🤣

Just try and reach taquabel island for Lagos, U go see wetin pass this one

Make me sef go start "Ludo for addicts". I would be in time to go present gold plated ludo board to Tinubu

Why did I just remember Portable while watching this 🤔

Omoo eehh this 90% jungle is in every hood in Lagos I swear ..it's same in the North too. Drugs reign supreme amongst youths there.

"What the fuuk" is the highlight ✨️

A political party's foot soldiers during elections
Похожие видео
Sensitive content
Wahala dey 😭😂
Oyindamola🙄
473,317 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Single women dey threaten married women keh? Wahala ti wa o.
Man of Letters.
246,524 просмотров • 10 месяцев назад
