Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahala dey oo๐๐ญ
33,474 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Battle of the hobbits๐

The funny part in all these is the fact that she is telling them to clap, those guys are not children I believe.๐ God have mercy.

๐

Wahala ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Funniest thing I have seen throughout the year ๐๐๐

Na wa oo ๐,make dem no kill me with laugh jare

No put mouth for them , the conversation is only for disfigured people, so donโt judge

Hmmm

Real one

Who dey chop fave work sef

@_great_4 Aah ๐๐ The lifestyle cost for real ๐๐ God abeg oo

Everybody get spec abeg ๐๐

Nothing wey Nona Miraj no go see for this hunt game show ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Whatโs going on hiaaaaaโฆ๐คฃ

Even Arara want good thing ๐ 5 millรณn per month

The first lady wey talk nah regular customer for the show ๐คฆ๐๐คฃ

"swallow spit... swallow spit....." Nah once I burst laugh ๐๐๐

Where can I watch the full video? What a comics relief ๐

Wetin be this ๐คฆโโ๏ธ๐๐

Every body just dey avoid broke pipo even dwarf, so dey is no hope for broke guys to find love again ๐น

This people no pass Ghana eggs

Eiiii๐

Who no like better thing funke sef like better thing

E shock me oo all these dwarf get spec na today I know oo

@Martino56830000 Minions ๐ ๐ ๐

God abeg nah Nons Miraj I blame way post this thing watin b this

I don die๐ Even reptile sef get spec

Nons miraj is the real villain

Na nons miraj I sha pity standing all through the show

Omo๐

Better problem๐

Nons miraj just forget heaven oo

God just round them up

