Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wahala dey oo😂😭
33,474 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Battle of the hobbits😂

The funny part in all these is the fact that she is telling them to clap, those guys are not children I believe.😅 God have mercy.

😂

Wahala 🤣🤣🤣

Funniest thing I have seen throughout the year 😁😁😂

Na wa oo 😂,make dem no kill me with laugh jare

No put mouth for them , the conversation is only for disfigured people, so don’t judge

Hmmm

Real one

Who dey chop fave work sef

@_great_4 Aah 😂😂 The lifestyle cost for real 😂😂 God abeg oo

Everybody get spec abeg 😂😂

Nothing wey Nona Miraj no go see for this hunt game show 🤣🤣🤣

What’s going on hiaaaaa…🤣

Even Arara want good thing 😂 5 millón per month

The first lady wey talk nah regular customer for the show 🤦😂🤣

"swallow spit... swallow spit....." Nah once I burst laugh 😂😂😂

Where can I watch the full video? What a comics relief 😅

Wetin be this 🤦♂️😂😂

Every body just dey avoid broke pipo even dwarf, so dey is no hope for broke guys to find love again 😹

This people no pass Ghana eggs

Eiiii😂

Who no like better thing funke sef like better thing

E shock me oo all these dwarf get spec na today I know oo

@Martino56830000 Minions 😅😅😅

God abeg nah Nons Miraj I blame way post this thing watin b this

I don die😂 Even reptile sef get spec

Nons miraj is the real villain

Na nons miraj I sha pity standing all through the show

Omo😂

Better problem😂

Nons miraj just forget heaven oo

God just round them up
Похожие видео
Sensitive content
Wahala dey 😭😂
Oyindamola🙄
473,317 просмотров • 2 лет назад

