Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it 😂😂
146,399 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Olamide1 yıl önce
He is still richer than me. I don't even have a fridge again. I don sell am chop

SoChi💝1 yıl önce
You still get Fridge sef

WORLD 3601 yıl önce
You still get fridge

Mixdigits1 yıl önce
Even the light of the fridge dey feel Tinubu 'regime'

Sobayo Oluwafemi23301 yıl önce
😂😂💔

Werido🥷1 yıl önce
Una still get fridge self

peter sprint1 yıl önce
The regime humble the most confident of us

Falaq Amin1 yıl önce
I never knew I could lose my optimism until this regime 💔

Certified Yeye Boyfriend ❤️1 yıl önce
Fridge sef don dey blink Hin don see shege Refrigerated amala ati gbegiri 😭😂

MR.DND1 yıl önce
E still sharp sef
