正在加载视频...
视频加载失败
Wait for it 😂😂
146,399 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Olamide2 年前
He is still richer than me. I don't even have a fridge again. I don sell am chop

SoChi💝2 年前
You still get Fridge sef

WORLD 3602 年前
You still get fridge

Mixdigits2 年前
Even the light of the fridge dey feel Tinubu 'regime'

Sobayo Oluwafemi23302 年前
😂😂💔

Werido🥷2 年前
Una still get fridge self

peter sprint2 年前
The regime humble the most confident of us

Falaq Amin2 年前
I never knew I could lose my optimism until this regime 💔

Certified Yeye Boyfriend ❤️2 年前
Fridge sef don dey blink Hin don see shege Refrigerated amala ati gbegiri 😭😂

MR.DND2 年前
E still sharp sef
