Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait for it ๐๐ฝโโ๏ธ๐ #voiceover
41,643 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

I came early๐คฃ๐คฃ

Mke he Dey thank him God, say no b him knack am d pestle

Baba werey ni Eko Savage yi seh ajeh... Nah that aso'gba part i love most๐คฃ

Who fight and run today Sha fight another day ๐น๐น๐น๐

Kire๐๐

why u go loose guard for middle of war ๐๐คก

Them: last to do no dey pain. My last to do:

Werey use condom boxer chop first attack ๐๐๐

Na why people Dey beat person wey wan separate fight be this

Asoh gba is allowed ๐๐๐

You be No 1 jare... I dey always love your lamba... Won gbe ge si

Eko ti ji, dem no dey carry weapon dey shout for nothing again..... Shogba is allowed ๐ค

Egbon go later chop the pestle ni.. He go pain that guy gan sha !!! ๐ ๐

Asogba ๐๐๐๐๐

๐

I fw this page too much ngl ๐

Eko Savage ๐๐๐ Na you dem suppose break hin head ๐

Counter attack ๐

Guy!๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If na me eh, na dah guy wey make me loose guard I go face ๐

Go listen to FOLASHADE by Soundboydnd On Audiomack

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omoh werey ๐ญ

THE STRUGGLE

This kind thing dey pain oooo.

Hit and run ๐โโ๏ธ

Away win and under 1.5๐

Lmao ๐คฃ

You Dey consistent pass pep city for 2018 ๐ญ๐ญ๐ญ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Kosi Werey

Brother whoโs your dealer sef

Ewon nah prison ๐น๐น๐น
