Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨WAVE$TAR, SCOTTYOLORIN, DAVETHEORACLE NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
650,308 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Scotty don go baf one kind soap seh

But wavestar talk say 3way jam Dey stressful. But e still hop on this one 😂 life sha

DTO Na me for joint school project 😂😂

Mo make all this musicians chill nahh

@Kay_4yo_soul I hate it when I like a song but them no wan gree drop am

This scotty olorin guy sha, i no know why i come dey enjoy him songs

Instant banger! I’m super duper sure 🔥🔥

This song no go blow bcuz he disrespected Slovido.

Lol, this scotty guy and @renzovrse I no know who whack pass.

I com de like Scotty sha 😂

@scottyolorin Need this jam like mad

I don’t see this Scotty hype sha ..e just dey Una too dey gass am

Scotty and DTO go don get like 7 songs together Dem be brothers?

All this ones go just wear undersize polo dey "ra hun"

This the one

scotty era

Music is not the only wayyyyy!

Sounds good

Scott na better fc 😂😂

Scotty too good aswr 💨❤️

See people wey davido,wizkid and burna wan leave music for Mehn

Another afro-rewarm fl0p... afro-fl0p artists don plenty pass fans... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Very mid

Remove the trouser make we know say you don kolo 😂

Who are these guys man !

Im so sorry for bothering you my boss pls pardon my manners i need ur support getting back my tick honestly im down at the moment any amount I will appreciate

They should release ts🔥

Straight up banger!!

crazy

Scotty too dey force ball.




