Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We learn everyday
79,798 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
21 Kommentare

See as the guy behind just Dey smash chew gum

God of Octillion oooo 😆

what is the use of this in rl?

Omo I no know reach that stage o Thank you for this video ✌️

Yes ooooo

Father of them all SAPAtilion

We truly learn everyday 😂

Arghhh, I think say after trillion nah uncountable oo😂

Western education is our problem cos wth is octillion?

Make I save this one incase my pikin ask me for future 😁😁

What comes after sapallion?💔

Why m came before B and others is order? 🤨

"Gba for her everyone" Abi nor be wetin I hear?

My opay account don reach sextillion like, no range baiting 😩

In my existence in life I avent seen a figure that is more than trillion so the rest after trillion is useless let no allow English words to make us dumb nd if I should ask who even crated those figures in words knowing it won’t b useful in numbers 😏

Na octillion level i dey now 😒

Kisstillion unkor 😂

It's seems I need to go back school because something I need to relearn 😱

So no zillion.. Ha

Jantrillion and febtrillion. Does ones no concern dangote o.

I first heard quadri

