Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this? 😭
26,695 Aufrufe • vor 27 Tagen •via X (Twitter)
36 Kommentare

I watch this movie as a kid and it was the best of its kind, watching it now just made me laugh so hard 🤣🤣🤣🤣 like WTF!

🤣🤣

When we all watched it, it didn’t look like this, right?

Omo Nollywood too winn us that yr when we small can't believe I was scared of this movie back then 😭😹😹

The movie was interested that year but Me and you🫵 never get sense that time 😹

Oluweri Magbojo…. What na for this night you suppose post this kind thing

I remember watching this film in the night and I couldn't sleep. I couldn't go to the bathroom to pee cos I was scared 😒

🤣🤣

Honestly it was an interesting movie but we never get sense then 🤣

Omo I don old small ooo😂😂Na Bayowa did that voice over..🤣

The movie doesn’t look like this back then 😌 La peace ✌️

Na that scene wey crocodile swallowed the prince dey funny.

🤣🤣🤣

AI before AI

Then it looked horror now it's like a comedy skit

Movie sweet that year ooo

Omo the editor needs to be floged ooo

Dem supposed arrest this bayowa he really messed with our intelligent while growing up.

That year I dey cover eyes watch am ni

True 🤣

First oluweri wey Dey fear water

Na Bayowa market this movie That Eruwa short man.☹️🤣🤣

Hahaha

Mami water ❌ Fatty water ✅

Omg...

Nollywood don too whine us for this life ooo

😂😂😂😂😂

Omo that year this movie get level o

Thank God say I no watch this kind of film

See ehn ogba enu tan

These people really whyne us

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I no believe say I watched this movie then oh😂😂😂 Looking at it now seems like wetin be this😂😂😂😂

But we watched it o 😂

na our fav back then 😂😂

😹

We for lash everybody involved in making this movie😂 warris dis
Ähnliche Videos
Sensitive content
Wetin be this?😭😭😂
CD2
367,751 Aufrufe • vor 1 Jahr
