Loading video...
Video Failed to Load
Guyy Wetin be this 😭😭
31,738 views • 10 months ago •via X (Twitter)
36 Comments

kung fu panda❌ kung fu madman✅

Dem suppose mend her oo😭

Na guy o

Bro just kept on getting scarier 😂😭

🤣🤣🤣

be like say dem no de flog all these boys again 🤣

See wetin pull out suppose prevent

The guy staring at ya’ll for cs 😂😭

I have said it countless times TikTok is never a real place 😂😂💔

bandits no go see this one ohh

So nobody get this werey location make men mount am?

This was yamal before he became famous

So na wetin @iamnasboi be wan dey do for tiktok be this 😂😂

wtf is this bro

Ahhh Wetin be dis 😭😭💔

Bro 😂

@Badoo__X Fb

Sophia the first and the last

No be muheez be this ?

😭 this guy don craze

Sometimes u watch a video,u just have to cry 🤧

I talk am everybody don mad for this country

I'm the first in my generation to see something like this 😭😭

When you let a single Mom raise your son, this will be the result

Wait no be seyi vibez son be this abi my eyes Dey pain me

Oponu

Fathers please be there for your sons.

Instanta e go return to the gods

Person wey una suppose nack 2by2

This one done too watch Disney cartoon

Wey this boy papa 😭😭

Person wey Dey suppose beat

God punish you for making me watch this 😂😭

Them embalm am?

Sofia the shrek

Oh lord! Who encouraged this boy to do this? Like who is encouraging these boys these days?
Related Videos
Sensitive content
Wetin be this?😭😭😂
CD2
367,751 views • 1 year ago
