正在加载视频...

视频加载失败

wetin be this?😭😭

56,737 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

🕸 的头像
🕸3 个月前

na content sha cause as you drop my phone like this, i dey drop you for the other side of the wall.

NWAMMANU 的头像
NWAMMANU3 个月前

😂

Gizmo 的头像
Gizmo3 个月前

As she use the teeth open the coke The guy go be like which kain level be thud

ayo 的头像
ayo3 个月前

na the mineral part wicked pass😭

Legendarytobi 的头像
Legendarytobi3 个月前

Make the guy go start new life for jigawa😂

Danni 的头像
Danni3 个月前

She use your teeth open botttel

ًًًً 的头像
ًًًً3 个月前

eii god, una too creative wtf 😭

Sage 🐐 的头像
Sage 🐐3 个月前

You guys are getting too creative with this WTH😂

Tobzydon 的头像
Tobzydon3 个月前

Naso them take use abazz teeth open Heineken😂

𝗔𝘆𝗼𝘅 的头像
𝗔𝘆𝗼𝘅3 个月前

😂😭😭

longman can’t flyyyyyy 🐢🧌❌ 的头像
longman can’t flyyyyyy 🐢🧌❌3 个月前

Girl don use your head burst gala before ?🤦‍♂️🤦‍♂️

Bouncing Krayzee 的头像
Bouncing Krayzee3 个月前

E get one video wey the babe rake the guy 😂😂 I wan krase

Xedge 的头像
Xedge3 个月前

She’s in a perfect position for a push

actuve1 的头像
actuve13 个月前

😂😂😂😭

BANTA👽👻 的头像
BANTA👽👻3 个月前

I go just push am down carry in bag run

Hokage Yinka 的头像
Hokage Yinka3 个月前

Fi eyin shigo😭

bolanlebaby💋 的头像
bolanlebaby💋3 个月前

😭😭😭

Goke🍹 的头像
Goke🍹3 个月前

Na the new trend be this😭

FAITH EZE 的头像
FAITH EZE3 个月前

I have never seen this style before 💔

Dynamic V 🔥 𓃵 的头像
Dynamic V 🔥 𓃵3 个月前

@NameisMayang Na to push am over that fence

JO 📸 💻 的头像
JO 📸 💻3 个月前

And he fine pass the girl oh 💔

P. PAUL DE BAND!T 的头像
P. PAUL DE BAND!T3 个月前

The trust they had in the phone is crazy😂 "Surely e no get as e wan take crack"

LuckyMadeit🏆 的头像
LuckyMadeit🏆3 个月前

I go just push her fall come down

Natør™️🏀🚶🏾‍♂️ 的头像
Natør™️🏀🚶🏾‍♂️3 个月前

“Nator calm down it’s just content”…. You go don dey the other side of the wall.😑

bigyak 的头像
bigyak3 个月前

e for use fine babe at least na😭😭

NEKTAR.🇳🇬🇷🇺 的头像
NEKTAR.🇳🇬🇷🇺3 个月前

It will take the Grace of God not push her off that ledge Drop my phone ke? when you're not mad

Wizzdom 的头像
Wizzdom3 个月前

The kind slap wey go follow, she no go believe her eyes😂😂

NUEL 的头像
NUEL3 个月前

🤣

Fifty 的头像
Fifty3 个月前

😭

Ambrose 的头像
Ambrose3 个月前

I see this thing for TikTok laugh wan kill me🤣🤣🤣🤣

ʜᴀʟᴏ🪐🪻 的头像
ʜᴀʟᴏ🪐🪻3 个月前

I go turn the babe to Brandon Stark, once!

ITUAH 的头像
ITUAH3 个月前

This shi hilarious

Promise 🐂🀄️ 的头像
Promise 🐂🀄️3 个月前

Bruh 😭😭😭😭

Olami😇🦅 的头像
Olami😇🦅3 个月前

😭😭😭😭😭