Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin be this! Which one be eba pie again na 😫😭
114,267 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Grace Emmah1 год назад
He's just making online content with his apprentice

Solar Heavy1 год назад
whoa thats crazy but have you heard this?

AbidoShaker1 год назад
I swear this guy just added to my anger this morning. Ori yin buru ni?

Daily Viral Gist1 год назад
These chefs should stop these western culinary styling BS.

BIG GUNNERS 💯🆙1 год назад
Person waay dey crazy

Sobayo Oluwafemi23301 год назад
Some people just craze for this life 😂😂

Johnny_world1 год назад
Na thunder go fire you and your creative mindset..

ibe Peter1 год назад
Na why our Forefathers don run leave us be this.

Onche Emmanuel Inalegwu1 год назад
Stop taking the beauty out of eating. This one no make sense abeg

mayor of Africa1 год назад
Na poverty dey cause all this new inventions 😂😂😎

Luckday-Jackson 😇1 год назад
🤮🤮🤮
