Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin Deeone wan use all these cash do ?😭😂
68,235 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
35 Kommentare

If you finish Return am to your Aboki

This brother no fit ever get sense.

This guy na real farmer be this 🤣🤣🤣

This is na foolishness na, you komot money from bag, kon Dey arrange am back…who he Dey oppress…mumu man!!..

If nah VDM act like this nah this werey will first come out and say nonsense

40-46 36,000

So deeone is richer than davido

Deeone don Nedu

This one dey find relevance 🤣🫴😹

So e dey video money to prove what exactly 🤷🏿

Wetin Deeone wan do with all these cash? Na question be dat. Money no dey lie, but e fit be sey e get plans wey go shock everybody.

How much in cedis? I wanna see something

Carry OS naw😂🫴

Una don see sey Deeone get money pass VDM 🙄

This guy na werey 😂😂😂

Mumu Dey pay

Werey wan start POS 😂

Money doesn't lie😂

But wait, why grown up man go dey do like this What's with the show off Na small pikin me I know say if him mama buy am shoe or anything, e go wan oppress his fellow pikin Wetin we go call this one now

This man fit get 10 p.o.s come here dey do yeye😏

Mk e show him available balance join so we go no say e no collet all his savings 😆 😄 😀

🙂↕️🙂↕️

E no pass make e show off say e get money. Tori wetin go cause you to set phone to record this video.

When I see such post I remember the blessings I got from my grandmother before she breathe her last breathe years ago. She put her hand on my head and said my grandson People will waste their time to read your comments And today is that day 😭😭😭😭

D-1 don Dey do pos 😂😂

Where him see am

😂🤣

😂😂 Probably planning to buy the whole street and still flex change!

Maybe just show off

he should be questioned

Giveaway??

Na still poor man mentality Dey worry am

The point ??

Unpack and repack

65,000
